I thank you Lord for the life wey I dey live ye wey you give
You give me life and you give me the energy to live
And na you wey you give me all these melodies wey I dey use to sing
And baba God you blessing all of my family yeah yeah
And all my guys don hammer
Ain't nobody broke ain't nobody suffer
Even for country wey things no proper
Nobody don die nobody don peme yeah yeah yeah
All my guys don hammer
Ain't nobody broke ain't nobody suffer
Even for country wey things no proper
Nobody sick nobody don peme yeah yeah yeah
That's why I say

Oya pour me the liquor
Roll me the kpoli
Light it up cause nobody holy
Ain't nobody here wey sabi my story
It be only baba God that I can give the Glory oya
More life more energy more Hennessy
I for give shots to my enemies
Me I no dey find mon ami
I dey make my money me na let them bother me
Cause all my guys don hammer
Ain't nobody broke ain't nobody suffer
Even for country wey things no proper
Nobody sick and nobody don die yeah yeah yeah
Cause all my guys don hammer
Ain't nobody broke ain't nobody suffer
Even for country wey things no proper
Nobody don die nobody don peme yeah yeah yeah
Some of them be your brothers
One day sake of money they go backstab you
For your front they go halla
For your back they go gather and back bite you
Mama tell me say success get a price
Jigga tell me say success like suicide
I pray to God to give me real ones yeah yeah yeah yeah