Suppose be like bread and butter
But love go stain your white like dirty water
Closer make we reason proper
Shey na by force to get lover
No wan stress person daughter
So I gats to make plenty more kpa
I dey try to reason with her
But she no dey reason normal
When I'm feeling empty
Baby would you hold me down
Even when I'm stubborn
Would you teach me how to love you now
There's no love in lagos
Shawty make you face front
Treat you like my day one
I get all the flavor
Wetin you dey find for sokoto
Dey for inside my shokoto
Shey you no dey hear word
You can't find love in lagos
No love in Lagos
Can't even talk about the girls
Wey don dey winch us
Make god dey save us
I want my peace of mind
I no dey owe her favor
She got me feeling like whoa
Jaruma me like juju
Love don't get you nowhere you know
Omo jen ma bo fun e you know
You belong to the street girl you know
When am feeling empty Baby
Baby would you hold me down
Even when I stubborn
Would you teach me how to love you now
There's no love in lagos
Shawty make you face front
Treat you like my day one
I get all the flavor
Wetin you dey find for sokoto
Dey for inside my shokoto
Shey you no dey hear word
You can't find love in lagos
There's no love in lagos
Shawty make you face front
Treat you like my day one
I get all the flavor
Wetin you dey find for sokoto
Dey for inside my shokoto
Shey you no dey hear word
You can't find love in lagos