Thursday got me feeling like it's Friday night
All my people coming outside to feel the vibe
And I know say you just wanna feel alright
Some of my people don dey come from mushin side o
Girl you fine Ethiopian girl with her waist like balancio o o
Girl you fine Ghanaian girl with her waist balancio o o
Girl you fine Jamaican girl with her waist like balancio o o
Nigerian girl with her crazy ways you know she balancio o o
Mo ni co jo jo jo jo
Balancio o o
Girl you fine and you know say you balancio o o
Eh you make them girls them balancio o o
Girl I say abeg o o o
Girl I say I beg o eh
Pretty girls wey their skin be like silver and gold
I no wan hear story I no wan let you go
Pretty girls wey their skin be like silver and gold
God wey bring you come this world e bless for me
Na wetin be the 411 your love na the real koko
Na you I dey fall fall for
Na you I go follow go
Girl you fine Rwandan girl with her waist like balancio o o
Girl you fine Kenyan girls with her waist like balancio o o
Girl you fine Tanzanian girls with her waist balancio o o
Nigerian girl with her crazy ways you know she balancio o o
Mo ni co jo jo jo jo
Balancio o o
South African girl jo jo jo jo balancio o o
Ugandan girl jo jo jo jo balancio o o
All of my girls jor jor jo jo galanti o o
Hahaha say say say gat me begging for your love balancio o o
I Ever Rise