I'm showing for their Tele
I said Ogbene verily verily
But they never believed in me you know
Oh no no
Early in the morning go down I'm praying for my money
Make I no go back to mourning oo
The Ghetto wey I came from
Only you go carry your pains alone
Only you go carry your cross alone
Only you go do your waka alone
Grinding make I wear ICE on my neck
Grinding make I wear ice on my wrist
Ah ah ever repping where I came from
I never forget where I came from
Am a ghetto boy you know
Oh no no ever repping where I came from
I never forget where I came from
On a ghetto way you know
On GOD on GOD
Nobody go stop the shine wey dey come
Nobody go stop the rain wey dey fall
Nobody go
Ain't nobody fit stop am
On GOD on GOD
Nobody go stop the shine wey dey come
Nobody go stop the rain wey dey fall
Nobody go
Ain't nobody fit stop am
Came from the mud heading to the moon
No go tell me trash
Forget say I cool
See I no be fool
Oloriburuku
Ex fact wetin mama cook
E done full my head only money mata
I just wanna blow like omotena blow
I no go do you make you no go see road
All I want is vibes on vibes
Only making money on my mind
Cause me I be ghetto boy oh no no
Do you know the pains and the sacrifices
Only making money on my mind
Cause me I be ghetto boy oh no no
Ever repping where I came from
I never forget where I came from
Am a ghetto boy you know
Oh no no Ever repping where I came from
I never forget where I came from
On a ghetto way you know
On GOD on GOD
Nobody go stop the shine wey dey come
Nobody go stop the rain wey dey fall
Nobody go
Ain't nobody fit stop am
On GOD on GOD
Nobody go stop the shine wey dey come
Nobody go stop the rain wey dey fall
Nobody go
Ain't nobody fit stop am