Back to Top

OBI Xtra - Don't Give Up Lyrics

OBI Xtra - Don't Give Up Lyrics
Official

(It's youngzy the beat genius)
Ooh, oh, oh
Lo, lo, lo, lo, lo, lo
Pause
Same boy from the ghetto
Don't call me if it's not about ego
I pass my waec
I no write neco
Everything smooth
Everything dey melo
Bros I don cross the border
But I no trust my brother
But I still love my mother
Na the only thing wey matter
Ehehe
I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe in us
I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe
From the day when dem born me
I know wetin I wan be
I wan get money o (Heeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeey)
From the day when dem born me
I know wetin I wan be
I wan get money o (Heeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeey)
Pause
From a legedis Benz (Yea)
2019 me I don buy beemer (Yeah)
Na that kind thing
Wey Dey make dem shiver (Uuuuuh)
Remember the days when we no Dey eat dinner (Aii)
But Now we Dey spend we Dey live ok
I Dey stack, I Dey dash, I Dey give away
Everybody don start to believe right now
But Na who go Dey when Money no Dey?
I never forget all the guys (I never)
I never forget all the girls (I never)
I never forget all the people wey Dey bone their face
They no believe in us
I never forget all the guys(I never)

I wan get money o (Heeeeeey)
And I just wan jolly oh (Heeeeeey)
Don't give up
Don't give up
Your blessing Dey on the way(Dey on the way)
Your blessing no far away (No far away)
Nobody go chase am away
Don't give up (Ah)

Don't give up (Ahh)
Don't give up
Your blessing Dey on the way (Uuuuuh)
Your blessing no far away (No far away)
Nobody go chase am away
Don't give up
Don't give up
Your blessing Dey on the way (Blessing Dey on the way)
Your blessing no far away (Uuh)
Nobody go chase am away
Ooh, oh ,oh
Lo, lo ,lo ,lo ,lo ,lo
Ooh, oh ,oh
Lo ,lo ,lo ,lo lo ,lo
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: obinna Nwankwo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: OBI Xtra

OBI Xtra - Don't Give Up Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: OBI Xtra
Language: English
Length: 3:42
Written by: obinna Nwankwo

Tags:
No tags yet