Back to Top

Oj rich - HIGH GRADE Lyrics



Oj rich - HIGH GRADE Lyrics
Official




As a bad man step inna the arena
I dey fire dem all with my bazooka
It's Oj baby me no fit surrender
When I step inna the place the murder
Oh my gosh, she give me punana
She say Oj Rich baby, na you way I want
I say oh my gosh, she give me punana
She say na my music, she dey
Play all alone for the night
It's high grade, high grade
She say na my music wey dey
Make dem dey feel high ray
It's high grade, high grade
She say na my music
Wey dey make dem dey meditate
It's high grade, high grade
She say na my music wey dey
Make dem they gyrate o
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
I say thunder fire who say e no choke
Now my music be like boat e dey float
I come from the south walai me I too dope
I be commodore original I no dey boo boo
It's Oj Richy when you see me pop colar
Holla your boy wizzy wizzy you dey murder
Thank God you say the boy no slumber
The more I look the more I see I discover
As a bad man step inna the arena
I dey fire dem all with my bazooka
It's Oj baby me no fit surrender
When I step inna the place I dey murder
Bad man step inna the arena
I dey fire dem up with my bazooka
It's Oj baby me no fit surrender
When I step inna the place I murder
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade high grade
Wowowowo
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




As a bad man step inna the arena
I dey fire dem all with my bazooka
It's Oj baby me no fit surrender
When I step inna the place the murder
Oh my gosh, she give me punana
She say Oj Rich baby, na you way I want
I say oh my gosh, she give me punana
She say na my music, she dey
Play all alone for the night
It's high grade, high grade
She say na my music wey dey
Make dem dey feel high ray
It's high grade, high grade
She say na my music
Wey dey make dem dey meditate
It's high grade, high grade
She say na my music wey dey
Make dem they gyrate o
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
I say thunder fire who say e no choke
Now my music be like boat e dey float
I come from the south walai me I too dope
I be commodore original I no dey boo boo
It's Oj Richy when you see me pop colar
Holla your boy wizzy wizzy you dey murder
Thank God you say the boy no slumber
The more I look the more I see I discover
As a bad man step inna the arena
I dey fire dem all with my bazooka
It's Oj baby me no fit surrender
When I step inna the place I dey murder
Bad man step inna the arena
I dey fire dem up with my bazooka
It's Oj baby me no fit surrender
When I step inna the place I murder
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade, high grade
Wowowowo
It's high grade high grade
Wowowowo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: MICHAEL ST. PATRICK JOHNSON, MICHAEL ST PATRICK JOHNSON
Copyright: Lyrics © Royalty Network, O/B/O DistroKid

Back to: Oj rich



Oj rich - HIGH GRADE Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet