Back to Top

Ola Blessed - Fine Rihanna Lyrics



Ola Blessed - Fine Rihanna Lyrics




OH my babe
Eeeeeeeee
OH my Shema
Huh huh
OH my babe
Eeeeeeeeee
OH my shema
Huh huh

I know really understand
I know really understand
Really wanna be your man
Really wanna be your man
Your matter really matter
Trade by battern
For your matter
You seeeeee
You got a man down
Make I calm down
Make I no shout
You say?
Make I no shout
Make I put am
Make you lock am
I know you like am
You no fit talk
You want more
Ma soro more
Make I give you more
You want some?
I'm the one
You really want
The chosen one
Follow come
Sokoyokoto
Omo to dun gon

My baby with Palaba
Fine Rihanna
Really wanna make a down
Biko calm down
No Dey para
Arewa okin ja
She call me
Shine shine bobo
Shine like diamond
Oda yon mo
I be your Adam
You be my eve
Apple of eyes
Wey fall from tree
You Dey carry me go
Where I know no
I wan go

Girls dem love me
Like micky micky
Jiggy Jiggy
Heavy heavy
Na your body?
Make I roll backy
OH my lady
Come chopping money
Biggy Biggy
Heeeeeeeee
Biggy money
Orrrrrrrrrrr
Biggy Backy
Omoge mapa mii
Rora chemi
Oh my baby
Malo pamii
Ama dagba
Ama dogbo
Ama lo rawa
Ife yii adale o
Adale
Jeka shere dale o
You go be mummy
I go be daddy
Born fine Pikin
For me
Fine skin melanin
Shining

M
My baby with Palaba
Fine Rihanna
Really wanna make a down
Biko calm down
No Dey para
Arewa okin ja
She call me
Shine shine bobo
Shine like diamond
Oda yon mo
I be your Adam
You be my eve
Apple of eyes
Wey fall from tree
You Dey carry me go
Where I know no
I wan go

Ama dagba
Ama dogbo
Ama lo rawa
Ife yii adale o
Adale o
Adale o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

OH my babe
Eeeeeeeee
OH my Shema
Huh huh
OH my babe
Eeeeeeeeee
OH my shema
Huh huh

I know really understand
I know really understand
Really wanna be your man
Really wanna be your man
Your matter really matter
Trade by battern
For your matter
You seeeeee
You got a man down
Make I calm down
Make I no shout
You say?
Make I no shout
Make I put am
Make you lock am
I know you like am
You no fit talk
You want more
Ma soro more
Make I give you more
You want some?
I'm the one
You really want
The chosen one
Follow come
Sokoyokoto
Omo to dun gon

My baby with Palaba
Fine Rihanna
Really wanna make a down
Biko calm down
No Dey para
Arewa okin ja
She call me
Shine shine bobo
Shine like diamond
Oda yon mo
I be your Adam
You be my eve
Apple of eyes
Wey fall from tree
You Dey carry me go
Where I know no
I wan go

Girls dem love me
Like micky micky
Jiggy Jiggy
Heavy heavy
Na your body?
Make I roll backy
OH my lady
Come chopping money
Biggy Biggy
Heeeeeeeee
Biggy money
Orrrrrrrrrrr
Biggy Backy
Omoge mapa mii
Rora chemi
Oh my baby
Malo pamii
Ama dagba
Ama dogbo
Ama lo rawa
Ife yii adale o
Adale
Jeka shere dale o
You go be mummy
I go be daddy
Born fine Pikin
For me
Fine skin melanin
Shining

M
My baby with Palaba
Fine Rihanna
Really wanna make a down
Biko calm down
No Dey para
Arewa okin ja
She call me
Shine shine bobo
Shine like diamond
Oda yon mo
I be your Adam
You be my eve
Apple of eyes
Wey fall from tree
You Dey carry me go
Where I know no
I wan go

Ama dagba
Ama dogbo
Ama lo rawa
Ife yii adale o
Adale o
Adale o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ashogbon Oladibu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ola Blessed



Ola Blessed - Fine Rihanna Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Ola Blessed
Language: English
Length: 2:35
Written by: Ashogbon Oladibu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet