Don't dont kill it
I dey on God and I dey with Gods
I run my things for my own domot
We don dey for street my brother for long
We've been grinding here we no fit comot
For the loss and gain
Sacrifed a lot
We Sacrificed
So many shit
Niggas face a lot
So many risk
Boy take on God
We be dey on four
My gees no dey phor
Cause
Obs no be crime brother man for board
Use your brain crazy bitch por gan
Am a trenchkid I never forgot
Sango nile
You no fit wyne bobo
A yeye ooo ye
Aye aye
A yeye ooo ye
Aye aye
When I wake oo
I pray I say
Keledamioo
Koko irede
Cause
If you show love you go feel the hate
Omo oba lonba oté no fit relate
On my ten toes
Am still f*cking the game
My lege dey tight
I am still on the race
Dem say
Lagbaja get he no get
Ko kanmi
Oro wani wani tonso yen
Okanmi
Me I just dey find my way
Grinding everyday just to get the pay
All night no sleeping no holiday
If e no be money talk emiole salaye eh
Me I don go far away
So many days
Me I be dey my lane
For the loss and gain
I dey appreciate
Boyi turn bad
For his early age
Ayaya ya
Kilonso
Oro owo lonso
Omo oro longbo
Emi ma Yor enusor na dollar talk
Kilonso
Kilonso
Oro owo lonso
Oro owo lon
Omo oro longbo
Omo oro longbo
Emi ma Yor enu so na dollar talk
I gats through a lot of shit
But moje korimi Pe
Mo Sheyn hustle
Ki sibi ile ma gba holiday
Cause baller po ninu aye
Omo sise de lon ra ile
Person wey dey collect salary
No fit relate dorime
Ni moshey gboju mi soke
Yarobi ko da Kun dabo
Jeki Omope mi fo loke
Pressure ati challenges yi por
The kind money wey go drop
Tomope afi turn up
Owo to ma gara ni mofe
Yarobi te te Shey jor
Ah
Te te Shey ko plenty
Ko por ko pe
Kolami di plenty
Ko plenty
E mi Omo nobody
To fe domo somebody
Jaiye foreign ninu lor lor
E mi Omo nobody
To fe domo somebody
Jaiye foreign ninu lor lor
A yeye ooo ye
Aye aye
A yeye ooo ye
Aye aye
When I wake oo
I pray I say
Keledamioo
Koko irede
Cause
If you show love you go feel the hate
Omo oba lonba oté no fit relate
On my ten toes
Am still f*cking the game
My lege dey tight
I am still on the race
Dem say
Lagbaja get he no get
Ongbemi debe
Bless my wallet
Baba sanu
Ko Korede
Cause
If you show love you go feel the hate
Omo oba lonba oté no fit relate
On my ten toes
Am still f*cking the game
My lege dey tight
I am still on the race