Chan chan
I've Been Battling Sapa-Sisco Lati January
(Eh God)
Say My December Nogo Detty? Àní K'ámá Ri
(Kò Possible)
But I Dey Think cm On c Low How Much Be My Salary?
(chh)
Me I No Fit Kill Myself, Mi Òlè Pa cra Mi
(Never That)
Because Shishi No Dey My cccount
Kọ́bọ̀ No Dey My Kolo
Sheybi Dem Say This Life Nah Yolo
But Óyẹ Kí Èmi Na L'ówó
Shishi No Dey My cccount
Kọ́bọ̀ No Dey My Kolo
Sheybi Dem Say This Life Nah Yolo
Bóyá Kí N Wá Iṣẹ́ Wọ Igbòro
Shey My December Go, December Go Detty Like This ?
E Go Detty Like This?
Shey E Go Detty Like This?
Shey My December Go, December Go Detty Like This ?
E Go Detty Like This?
Shey E Go Detty Like This?
Shey My December Go, December Go Detty Like This ?
(God chbeg)
E Go Detty Like This?
Shey E Go Detty Like This?
(I Don't Wanna Be c Mechanic)
Shey My December Go, December Go Detty Like This ?
(I Wanna Be c Baller)
E Go Detty Like This?
(Ọmọ Ìyá Àjé)
Shey E Go Detty Like This?
(chan chan)
My Prayer Point This Year Nah God-chbeg
I Dey Put In Work, Hustle For My Bread
Mumi Wọnu cyé Kí Ọmọ Ọpé Lọ Win
I Get Plenty People Wey Depend On Me
Ki N Tó Gbọ́ Ti Ẹbí, Ki N Tó Gbọ́ Ti crá
Ki N Tó Gbọ́ Ti Àwọn Ẹlẹ́nu Yọ, Tọ́'ń Ta Ilá
Change Tókùn L'èmí Na Mafi Guide
Ti N Mafi Ṣe Big-Boy L'orí I.G
Shishi No Dey My cccount
Kọ́bọ̀ No Dey My Kolo
Sheybi Dem Say This Life Nah Yolo
But Óyẹ Kí Èmi Na L'ówó
Shishi No Dey My cccount
Kọ́bọ̀ No Dey My Kolo
Sheybi Dem Say This Life Nah Yolo
Bóyá Kí N Wá Iṣẹ́ Wọ Igbòro
Shey My December Go, December Go Detty Like This ?
E Go Detty Like This?
Shey E Go Detty Like This?
Shey My December Go, December Go Detty Like This ?
E Go Detty Like This?
Shey E Go Detty Like This?
Shey My December Go, December Go Detty Like This ?
(God chbeg)
E Go Detty Like This?
Shey E Go Detty Like This?
(I Don't Wanna Be c Mechanic)
Shey My December Go, December Go Detty Like This ?
E Go Detty Like This?
Shey E Go Detty Like This?
I Wanna Be c Baller
Sapa-Bien-Mercy