Ohema ohema eh
(Araka)
You do me strong thing
You do me strong thing
(Oou)
I nor fit lie i can't deny eh
(Araka)
You do me strong thing
You do me strong thing
I say
Ohema ohema eh
(Araka)
You do me strong thing
You do me strong thing
(Oou)
I nor fit lie i can't deny eh
(Araka)
You do me strong thing
You do me strong thing
Ye eh
Ohema girl i like the way i see you
Girl i nor go lie
You dey make me go insane
Ohema girl
Nor mind dem
Dem dey judge us
But i love you too
I go give you everything i wanna give you now
Baby girl you are my African girl
You are my African princess
Girl with the beamer
Girl with the sauce
Girl me i like you
Like the way you dance
You dey make me go insane
Girl you like me
I like you too
So make we come do
The do the do
I nor fit lie
Girl I love you too
So just give me your heart
And I say eh
Ohema ohema eh
(Araka)
You do me strong thing
You do me strong thing
(Oou)
I nor fit lie i can't deny eh
(Araka)
You do me strong thing
You do me strong thing
I say
Ohema ohema eh
(Araka)
You do me strong thing
You do me strong thing
(Oou)
I nor fit lie i can't deny eh
(Araka)
You do me strong thing
You do me strong thing
Ye eh
Na this kind of love wey dey make my guys day hate
(Hate)
Na this kind of love wey dey make my guys dey para
(Para)
Na this kind of love wey dey make my guys dey do the do the do
Na this kind of love wey dey make my guys dey turn player
(Wawawawawawa)
(Achichichichichi)
(Spiritual)
(Ohema ohema eh)
(You do me strong thing)
(You do me strong thing)
(Oou)
(I nor fit lie)
(I can't deny eh)
(You do me strong thing)
(You do me strong thing)
(Hema eh)
(Achichichi)