Oh o, hey eh, hey eh
Oh o, oh o
Oh o
Your eyes, and your lips
Girl, anytime I see you
I don't know what to say
But the only thing be say
Something dey happen to me
Something dey happen to me
Wey I no fit explain o, rara
E-ve-ry night when I sleep o
I dey dream of you
Yes baby baby baby
Na you I dey see
When I look to the left
Look to the right
North, east, west, south
Senorita na you I dey see
Sweetie you're the one
And I just wanna settle down
Tell me, wetin I go do, wetin I go talk
Make we fit dey, make we fit dey
Na me & you, I say me and you
Sweetie you're the one
And I just wanna settle down
Tell me, wetin I go do, wetin I go talk
Make we fit stay, make we fit stay
Na me & you, I say me and you
It's funny how I get caught up
In the beauty of your smile, baby
And I used to tell myself
That this could be heaven
Or this could be hell
And anytime you pass me by
I keep thinking about you
And I keep thinking about
The things you could do in my life
Senorita, wetin I go do eh eh, eh eh
Sweetie you're the one - sweetie
And I just wanna settle down - tell me
Tell me, wetin I go do, wetin I go talk
Make we fit dey, make we fit dey
Na me & you, I say me and you
- wetin I go do, wetin I go do, baby
Sweetie you're the one
And I just wanna settle down
Tell me, wetin I go do, wetin I go talk
Make we fit stay, make we fit stay
Na me & you, I say me and you
Baby bae, baby hey, tell me
Tell me wetin I go do
You in my life is a pleasure to me, baby
Tell me, baby...
Sweetie you're the one
And I just wanna settle down
Tell me, wetin I go do, wetin I go talk
Make we fit dey, make we fit dey
Na me & you, I say me and you