Back to Top

Phlexzywest - Something Lyrics

Phlexzywest - Something Lyrics

Girl I think sey you put me for friend zone
Cos left for me I for put you for friend zone
And baby I no believe sey I go fit to fall for you
But now you got me feeling like I'm drunk on some deja vu

You're my lover and I am your maniac
When you choke I would be your inhaler
Cos you'll be my Juliet I'd be your Romeo
Girl I would be your man and you'd be my lady o

Baby shey na voodoo wey you do me
Cos I just dey wait for your loving, I dey wait for your loving yeah
My friends dey ask wetin you do me yeah yeah
As I don dey craze for your loving, oh I dey mad for your loving yeah

The girlie o do me something
The girlie o do me something
Girlie o do me something
Girlie o wetin you do me yeah
The girlie o do me something
The girlie o do me something
Girlie o do me something
Girlie o wetin you do me yeah

Wetin you give me chop o
Odeyewu Odeyewu
I'm falling for you
I never see this kind of your love before
Odoyewu Odeyewu

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Felix Owonifunja
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Phlexzywest

Phlexzywest - Something Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Phlexzywest
Language: English
Length: 3:44
Written by: Felix Owonifunja

Tags:
No tags yet