[ Featuring Euphemia Ekumah ]
When would you bless me
Lord please let me know
I go dey halla o o o
One day girls go blow
Give me anointing
Something wey go flow
I go dey halla o o o
One day girls go blow
So baba shower your blessing oh oh oh oh
Show me your love oh u eh eh eh
Eh eh e yeah
So baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh
Show me your love oh
Say make you show me your love oh oh
So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow
So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow
Yeah yeah eeeh
Say I wan make my mama proud
Wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah
Sey me wan run tins for the area oh ohh
Everyday we dey countdown for area ohh
When would you let me know
So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow
So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow
So baba shower your blessing oh oh oh yeah
Show me your love oh yeah eh eh eh
Eh eh e yeah
So baba shower your blessing
(Don't let me down, down let me down)
Oh oh oh uh oh oh oh oh
Show me your love oh
Say make you show me your love oh oh