Jeje (Cemtemcemtemba)
Jeje
Como tuta pe
I welcome all the girls wey dey come from my yard
Come n put her here I say come n feel my chest e dey plenty like say I dey wear agbada
I no fit dey vex n whenever you twerk I dey cover my face like I be lagbaja
Take her to my bed so I show her the choco she screaming my name like I be dagbana (dagbana)
My kind girl no dey like apology
She dey do me felony she dey run my economy
Man no sleep whenever she call on me
I dey feel her melody cos e gettie benefit
My kind girl no dey like apology
She dey tell me say the thing na normal thing
She dey gimme energy
Whenever she follow me
Whenever she follow me
Whenever she follow me
Make una do me jejely o (Jeje)
Anything you want to tell me o (Jeje)
And get in my bed early o (Jeje)
I no go show am for teli o (Jeje)
Make una do me jejely o (Jeje)
Anything you want to tell me o (Jeje)
And get in my bed early o (Jeje)
I no go show am for teli o (Jeje)
Jeje manly Jeje
Gbese kemi gbese
Hello mr bethel
She dey show me pepper
Shey mi timo shayo
Timo gbewon sare
Timo gbe lo sado
Kan to wa gbemi saye
Hello mama come for my dinner girl sun gbalaja
Come to my inner bed do likah dat
When I bend n I ring her bell she com dey shout
Na be me wey give her head wey gettie mouth
My kind girl no dey like apology
She dey do me felony she dey run my economy
Man no sleep whenever she call on me
I dey feel her melody cos e gettie benefit
My kind girl no dey like apology
She dey tell me say the thing na normal thing
She dey gimme energy
Whenever she follow me
Whenever she follow me
Whenever she follow me
Make una do me jejely o (Jeje)
Anything you want to tell me o (Jeje)
And get in my bed early o (Jeje)
I no go show am for teli o (Jeje)
Make una do me jejely o (Jeje)
Anything you want to tell me o (Jeje)
And get in my bed early o (Jeje)
I no go show am for teli o (Jeje)