Back to Top

Tema Boy Video (MV)

Performed By: Robby Adams
Length: 3:43
Written by: Robby Adams

Robby Adams - Tema Boy Lyrics

Tema boys enter the building
We dey run things no be usain
If you like it make you jump in
Street wise, kfc, we no be chicken

Cos im a young boy from Tema (eeh)
Wey dem dey do like say dem dey hate
But I make steady dey make my pay
Cos we no slow things for Tema ehh

Cos im a young boy from Tema (eeh)
Wey dem dey do like say dem dey hate
But I make steady dey make my pay
Cos we dey play well for Tema ehh

Community seven wey them born me
Wey I go dey c1 it no be story
C4 be the place wey dem know me
C5 wey we ginger the story
Say we dey corner we dey master so the people go fit know we
We move around the station we get drive
We no be lorry
We do things our way despite this way people no like wey
We dey flourish we dey show them we be special no be FAULTY!(voltic)
Kwame sefa kaaye no wanti
I be Tema boy na maso nti We dey ratatata
Cos we move gees(mugeez) when its pay day (padae) kill beats

Cos im a young boy from Tema (eeh)
Wey dem dey do like say dem dey hate
But I make steady dey make my pay
We no dey slow things for Tema ehh

Cos im a young boy from Tema (eeh)
Wey dem dey do like say dem dey hate
But I make steady dey make my pay
Cos we dey play well for Tema ehh

Ak33 mini ba mini pa every body doubted oo wonipa
Me be guy that they thought didn't have it
Cos i made it quite habit to be quite always silent shhhh!
Shi amenbi miniba see me now you dey ask me for a feature
No be now den later cos the creator no dey bed he wake up yesu nda
Asokpo dier one touch no be L (EL) I dey sing
I dey win I be dangerous
Success (SARKCESS) we dey claim for us senile (c9)
No be we c9 lived the highest one
Can't stay when jay's on the beat
No be shashe but the beat make i eat (Stay Jay - Shashee wowo)
Now im in I dey do am for the street
You fit be long but no be 30 feet

Tema boys enter the building
We dey run things no be usain
If you like it make you jump in
Street wise, kfc, we no be chicken

Cos im a young boy from Tema (eeh)
Wey dem dey do like say dem dey hate
But I make steady dey make my pay
We no dey slow things for Tema ehh

Cos im a young boy from Tema (eeh)
Wey dem dey do like say dem dey hate
But I make steady dey make my pay
Cos we dey play well for Tema ehh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Robby Adams
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Robby Adams

Tags:
No tags yet