samsive - Only you Lyrics


samsive Lyrics

Only you Lyrics
CHORUS
Shebi na u don make me one of a kind
Shebi na u dey gimme when I no get
Shebi na u dey make me yan fanda
If no be for you I for don payin

Shebi na you dey put food for my belle
Shebi na you dey dey hold so many times
Shebi na you dey make me yanfanda
Only you only you


RAP VERSE ONE
I write my story to letters
Itz thanks God for me
I wrote the sheet and the pen still not enough for me
What I got is more and more than just enough for me
Me I thank God for his grace me I dey sufficientee

Ain't here tell you stories about my f*cking grass to grace shit
No, be everything wey eye see na im mouth suppose dey yarn so
So many obstacles wey man climb, we still dey climbing
So card decline we commot am shook am again

And If the shit wasn't real how can we be fulfilled
Cos how we keep real depends on how we can believe
What you get is what you dream
So you put your mind to it

Believe me when I tell ya, It wasn't supposed to be perfect
Na inside my mind e dey me I dey see am for my dreams
Clear for my eyes sharp e be like say na 3D
My antenna f*cking strong am the future of 5g
So I wouldn't rest till all of una don dey connect to samsive


CHORUS
Shebi na u don make me one of a kind
Shebi na u dey gimme when I no get
Shebi na u dey make me yanfanda
If no be for you I for don payin

Shebi na you dey put food for my belle
Shebi na you dey hold me so many times
Shebi na you dey make me yanfanda
Only you only you


RAP VERSE TWO
Na only u when I dey cry
Na only u when I dey Strive
Na only you dey hold me down
Na you no let me die

No be you dey lift me up, When they pray say make I fall
Shebi na you dey gimme every blessing money no fit buy
Na u dey help my papa, Na u hellep my mama
Na you put sugar for my tea, No be you butter all my bread

I kick am for Satan, Satan just dey jonz
So me I stand up tall me i just dey roll
E so fun won pe mo ti de, mo ti tun gbe ere mi de
So fun won pe mo pada wa, mo ti tun ka ayo mi de

Woosh me am all about God's blessing, I learnt a lot of lesson
I won't have been any better if it wasn't for his mercies
I climbed up all the f*cking mountains
Down the valleys and the hills, Still couldn't find
There's no one in-universe like you, Me I travel far and wide
Thank God say man no be God
If man be God, eeh I for no know where I go dey

Everyday we dey commit, But still baba e no dey vex
Make e no go vex one day, ki aye ma ba temi je
Who dey carry man go up, who dey bring another down
Shebi na you dey lift man go where him papa never reach

Who dey make the rains shower so my nigga no dey red
Who dey bless all of the streets, So even the birds can feed
365 days all my nigga f*cking grind
And To all my homies one amma you all proud


CHORUS
Shebi na u don make me one of a kind
Shebi na u dey gimme when I no get
Shebi na u dey make me yan fanda
If no be for you I for don payin

Shebi na you dey put food for my belle
Shebi na you dey dey hold so many times
Shebi na you dey make me yanfanda
Only you only you


ALL
Shebi na you dey put food for my belle
Shebi na you dey dey hold so many times
Shebi na you dey make me yanfanda
If no be for you I for don payin

Shebi na u don make me one of a kind
Shebi na u dey gimme when I no get
Shebi na u dey make me yan fanda
If no be for you I for don payin

[Thanks to smartsam594 for adding these lyrics]
Back to: samsive Lyrics


Soundtracks / Top Hits / One Hit Wonders / TV Themes / Song Quotes / Miscellaneous