Back to Top

Akara moh (feat. Mytthi) Video (MV)

Performed By: SABI SABI
Language: English
Length: 2:45
Written by: Mighty Okwukwu, Godstime Goodness

SABI SABI - Akara moh (feat. Mytthi) Lyrics

Ehen na music be the weapon of the future

Ehen na music be the weapon of the future

So baby merigwe

Pikin wey fine anyhow fine pass rose flower
Your charm strong any how strong pass man power
1000 yards original wife material
Original material wey no Dey quick tear
Dey high me the way only Cana fit do
Jah settle down take one whole week create you
Perfect structure ah swear mistake no reach you
Thank God I found u, senior man thank u

I go carry ur matter I no go use am play
Anything u want girl take am me go pay
Spoil u every day like na ur birthday
Everyday spending, Jah blessed us heavily
Shey u go stay with me. What does a woman
Need?
My kappa no go make your eyes bleed
E no get as e be.
I go maintain my steeze at all possibility
I'm so into you, girl no apologies

Kpoju kpoju moh
Akara moh
Egidelam'i
Ibu'nkemo

Kpoju Kpoju moh
Akara moh
Egidelam'i
Ibu'nkemo

Baby iyem obigi, I no use you play i go treat you right nobe hide and seek
Because when you leave I am falling sick
My doctor cry out say na you I need
Baby Stay with me I go provide your need
Make you feel at peace you are meant for me, open your eyes and see the kind love I bring No be canter fit originality

Na you wey dey make a badman dance like poco
Body shake oh when I see your waist oh
Driving me coco baby go slow whine it bend low
Enter the dance flow

Kpoju kpoju moh
Akara moh
Egidelam'i
Ibu'nkemo

Kpoju Kpoju moh
Akara moh
Egidelam'i
Ibu'nkemo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Mighty Okwukwu, Godstime Goodness
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SABI SABI

Tags:
No tags yet