Back to Top

SABI SABI - Chain breaker Lyrics

SABI SABI - Chain breaker Lyrics

Ye
You already know music is the weapon of the future
Let's do this shit right for this time

I was born into a shackle
But the shackles was invisible you can only see when your eyes are sharpened
Alot of things have happened
Mental slavery indoctrination put the peoples mind into shackles
Kai watyn dey happen

90% of the things wey them teach us as we dey grow na lies
All na lies as I grow I realize

For the ghetto people suffer making it tougher for the brothers wey dey try carry others for their shoulder and the rest no dey bother

Flying Okada from where the oil gather why landlord go dey suffer and nothing dey come out

Just a minor make men they lockup too many f*ck up wey we no fit talk of
On a very good day we go make them run off
(Enough is enough)

They teach us no other way than to use our head dey help ourselves No relent nobody like to beg e oh oh oh

Listen make I tell you talk I nogo too speak grammer
Blunt with the word I'm not a stammerer

To break a mental chain you nogo really need hammer plier or even spanner

This things are very deep and you gats to think deeper

Avoiding every reaper in form of a preacher with a big Bible like their life is deeper

They don't mean you any good they just wanna get richer

Now I'm in my lonely days
Tryna make a way
In my middle age
I just wake and bake
You no fit relate
Till e go dey late o

Cus na only me dey feel my pain
I just wanna break a mental chain
Pray the hustle never go in vain
Steadily i go dey use my brain
And at the end i go pop champagne

Haha it's p bloke sound
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Goodness Godstime
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SABI SABI

SABI SABI - Chain breaker Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: SABI SABI
Language: English
Length: 2:28
Written by: Goodness Godstime

Tags:
No tags yet