Back to Top

SAM KINGPIN - Overstep Lyrics



SAM KINGPIN - Overstep Lyrics




[ Featuring pbeatz ]

Talon korin sam kingpin lomono
Pbeat for the girls dem

You dey gimme vibe
You be the fire wey dey burn for my mind
You be powerbank you dey charge me up be my reserve
Me love me love pure white like a dove
Me love me love brown girl choco milo

Omo to shan uh uh uh uh
I need some more more uh uh
Gimme you love lo lo o o
I no go overstep, mi o ni ja'ayopa

Anything you want make you order
Cos me love you and adore ya
Girl! your body girl e make me sober
Sober make me sober
Sweet sweet love me go give you
Call me anytime wey you need oh
I'll place no one girl above ya
This kind of love wey i get no dey joke oh
When she her step inna the place she her murda
Ya Murder she wrote
Them all your friends demma try to dey jealous you
Ya jealousy oh ya
She's on fire nana na nana
Dey burst my mind nana nana
She Make me sing oh nana na nana
Yea ye ye yeah

Omo to shan uh uh uh uh
I need some more more uh uh
Gimme you love lo lo o o
I no go overstep, mi o ni ja'ayopa

Omo to shan uh uh uh uh
I need some more more uh uh
Gimme you love lo lo o o
I no go overstep, mi o ni ja'ayopa

She's on fire nana na nana
Dey burst my mind nana nana
She Make me sing oh nana na nana
Yea ye ye yeah
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Talon korin sam kingpin lomono
Pbeat for the girls dem

You dey gimme vibe
You be the fire wey dey burn for my mind
You be powerbank you dey charge me up be my reserve
Me love me love pure white like a dove
Me love me love brown girl choco milo

Omo to shan uh uh uh uh
I need some more more uh uh
Gimme you love lo lo o o
I no go overstep, mi o ni ja'ayopa

Anything you want make you order
Cos me love you and adore ya
Girl! your body girl e make me sober
Sober make me sober
Sweet sweet love me go give you
Call me anytime wey you need oh
I'll place no one girl above ya
This kind of love wey i get no dey joke oh
When she her step inna the place she her murda
Ya Murder she wrote
Them all your friends demma try to dey jealous you
Ya jealousy oh ya
She's on fire nana na nana
Dey burst my mind nana nana
She Make me sing oh nana na nana
Yea ye ye yeah

Omo to shan uh uh uh uh
I need some more more uh uh
Gimme you love lo lo o o
I no go overstep, mi o ni ja'ayopa

Omo to shan uh uh uh uh
I need some more more uh uh
Gimme you love lo lo o o
I no go overstep, mi o ni ja'ayopa

She's on fire nana na nana
Dey burst my mind nana nana
She Make me sing oh nana na nana
Yea ye ye yeah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: SAMUEL OLANIRAN
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: SAM KINGPIN



SAM KINGPIN - Overstep Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: SAM KINGPIN
Featuring: pbeatz
Language: English
Length: 2:55
Written by: SAMUEL OLANIRAN

Tags:
No tags yet