So much for the life
Plans for the future
Wey me and you no fit see
This na the life
Brother man kill a man
Because of greed and deceit
Facts or lie
Wetin you wan do with my downfall
Papa God go still spoil your Jam lock
This pain I feel inside
Make I Dagbana smoke with caro
My head dey ring inside
Make dem no dim my light
Hosanna o
Don't know where I'm heading on this road
But I know it's on God
My own no go fit spoil
Aje I dey
Give me flowers when I dey
No go putam for my grave
This thing dey cause migraine
Aje I dey
Give me flowers when I dey
No go putam for my grave
This thing de cause migraine.
So no judge me if I sin
Maybe you go don hear my gist
Oh no the story long o
I no go gree but the kele come o
I face my fears I be militant o
Heavy weight champ no be silicon o
Sinners judging sinners
Sinners
Na who then God go deliver
Deliver
This pain I feel inside
Make I dagbana smoke with caro o
My head dey ring inside
Make them no dim my light
Hosanna o
Don't know where I'm heading on this road
But I know it's on God
My own no go fit spoil
Aje I dey
Give me flowers when I dey
No go putam for my grave
This thing de cause migraine
Aje I dey
Give me flowers when I dey
No go putam for my grave
Rain Rain wash away my pain
Blessings mercies lessons
I deserve my peace
Frenemies hypocrites
Keep me far from adversaries
All these battles I'm fighting
Win or loose I'm still thankful
I'm still Still thankful
I'm still thankful