Back to Top

Shino soundz - Ori Lyrics

Shino soundz - Ori Lyrics
Official

Gbabe
Theycallmeshino
Hmmm(Apollo sounds)
Some days may be good
Some days may be bad
Life is for the living my bro abeg
Jeje be living it
Try to be good eh
Try to be nice o yeh
Every way go open for you ma bro
Omo Toba jafafa loungbowo
No follow them Dey ji soro
Cos one nigga leave you
Or or your baby shenk you
One time omo ope ma gbowo
Omo Toba jafafa loungbowo
No follow them Dey ji soro
Cos one nigga leave you
Or or your baby shenk you
Pelu gbogbo steady bombing
Stay up every night
Plenty f*ck ups just give me life now
Ori bami se o
I fought defeat just to pay the price
Thanks to Jah because he shine the light now
Ori bami se o o
First, introducing myself
Okanran be feeling myself
I be motivating myself
Them no ginger me so I ginger myself
Cos niggas be dancing
Niggas be smiling everyday like a this ITUNU
Every day we dancing, jumping, shouting
Smiling
Like a this ITUNU yeahh
Ganga man
Rasta man
Give me the rizla pass me the poly with lighter man
Stepping inna the club with some rastaman
Two shots you go fall on a platter man
How many times you go know o
How many rounds you go chop till you yo o
How many times I say
How many rounds I say

Okanran be feeling myself(theycallmeshino)

(Apollo sounds) steady bombing
Stay up every night
Plenty f*ck ups just give me life now
Theycallmeshino
Ori bami se o Gbabe
I fought defeat just to pay the price
Thanks to Jah because he give me life now
Ori bami se o o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: OTITOJU SAMUEL
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Shino soundz

Shino soundz - Ori Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Shino soundz
Language: English
Length: 2:50
Written by: OTITOJU SAMUEL

Tags:
No tags yet