Back to Top

Skales - Always [Album] Lyrics

Skales - Always [Album] Lyrics
Official

[ Featuring DaVido ]

Tee di di di di di di di di di di di
It's Davido
Tee di di di di di di di di di di di
Skales
Eeee OBO Baddest Isso okay
S to the K
Spellz

See this loving wey I get e go take away your sorrow
See this loving wey I get e go dey until tomorrow
See this loving wey I get take the lead and I'll follow
Baby always always o

Yeah my Toyin tomato my sweetest potato eh eh
Abeg just corporate o omoge wa ka collabo eh eh
Come be my portrait o I like your sexy figure 8 o eh eh
You make me prostrate o come be my own date o
If na money you want I got it ah eh I garrit
If na shopping you want I got it ah eh I garrit
If na visa you want I got it ah eh I garrit
Baby always always ooo

I'm ready to go very far for your love far afar
Let's have a good time baby girl turn it up turn it up
I love your behind you got to be mine ooshey
Give me a chance to have this dance
Say you want even na money know say I no dey manage
What you want if na love you know say I carry package
Baby girl you say you want even na to travel
You say we go travel go everywhere
I don buy her what she want
Eh baby I buy you all thing what she want

Baby always always wait and I go purchase
Girl I gbadun your waist o baby girl just rotate o
And I no dey complain we go dey the front page
Baby always always ooo

Omo toh fine o toh fine o toh fine o toh fine o
Omo toh set o toh set o toh set o toh set o
Omo toh sweet o toh sweet o toh sweet o
I go love you always always o

Suka sounds

Spellz

Baby always always oo
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: DAVID ADEDEJI ADELEKE, RAOUL JOHN NJENG-NJENG
Copyright: Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sentric Music

Back to: Skales

Skales - Always [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Skales
Featuring: DaVido
Length: 4:01
Written by: DAVID ADEDEJI ADELEKE, RAOUL JOHN NJENG-NJENG

Tags:
No tags yet