Back to Top

Slizzy E - PARIS and HELEN Lyrics



Slizzy E - PARIS and HELEN Lyrics




Intro:Lion
Eyahhhh
Baby na u give
Pota
Baby Na u give
Onene
Eeeonor

Vease 1: The love wen u give me
Baby I swear e nor go kill me
The love wen u show me
Baby i swear e nor go blind me
I can't explain how u make me feel
I can't explain how u make me smile
Baby Na u God sendddd my way
Baby dis ur love
Dis ur love wen u give me

Chorus : ooooooo u give me sweet lovevvv aa
Ooooooo u give me sweet lovevv aa
Like Paris and Helen love
Like Romeo and Juliet love
Baby u give me rest of mind I need
2X

Vease 2: Nne oke okwu adighi n' uka ngbede*
Love gi n' atom kam ano n' uwa ngbede*
Hapu ndi asiri okwa so gi ka nwere*
Gwa ha n' okwa chukwu kwadoro obughi m mere*

Chai mimi igbogomu oo*
Love gi n' ekom efulamu oo*
Onye kam ga akosara akuko uwamu oo*
Jinum ejie okwa isi ngbaka n' ememu oo*

Hee! ezi nwanyi one in a million*
Igbagam anya mmiri kam ebege onion*

Lets chill on a sofa make i kiss u like daniel*
Romeo and juliet dey learn work jejo sharkspare*
Hee! One of a kind your type No get spare*
You dey show me Love kam ano day care*

Dey neva chi chon... chin....!!!

Chorus : ooooooo u give me sweet lovevvv aa
Ooooooo u give me sweet lovevv aa
Like Paris and Helen love
Like Romeo and Juliet love
Baby u give me rest of mind I need
2X

Cease 3: aaaa the kind of love u show me
Romeo and Juliet dey Lean
Aaaaa the kind of love u give me
Paris and Helen dey lean
Ur love is so tender
Everything about u I surrender
You give me so much love
Waytin I never see before
I never feel
U wan drawn me with too much love
Aaaa for ur love
I go swim lybia sea
Baby dis ur love
Dis ur love wen u give me
Aaaa dis ur love
Dis ur love wen u give me ee

Chorus : ooooooo u give me sweet lovevvv aa
Ooooooo u give me sweet lovevv aa
Like Paris and Helen love
Like Romeo and Juliet love
Baby u give me rest of mind I need

Outtro: Aa uwese
Eeonor
Chief Dave on d beat
Bad man
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Intro:Lion
Eyahhhh
Baby na u give
Pota
Baby Na u give
Onene
Eeeonor

Vease 1: The love wen u give me
Baby I swear e nor go kill me
The love wen u show me
Baby i swear e nor go blind me
I can't explain how u make me feel
I can't explain how u make me smile
Baby Na u God sendddd my way
Baby dis ur love
Dis ur love wen u give me

Chorus : ooooooo u give me sweet lovevvv aa
Ooooooo u give me sweet lovevv aa
Like Paris and Helen love
Like Romeo and Juliet love
Baby u give me rest of mind I need
2X

Vease 2: Nne oke okwu adighi n' uka ngbede*
Love gi n' atom kam ano n' uwa ngbede*
Hapu ndi asiri okwa so gi ka nwere*
Gwa ha n' okwa chukwu kwadoro obughi m mere*

Chai mimi igbogomu oo*
Love gi n' ekom efulamu oo*
Onye kam ga akosara akuko uwamu oo*
Jinum ejie okwa isi ngbaka n' ememu oo*

Hee! ezi nwanyi one in a million*
Igbagam anya mmiri kam ebege onion*

Lets chill on a sofa make i kiss u like daniel*
Romeo and juliet dey learn work jejo sharkspare*
Hee! One of a kind your type No get spare*
You dey show me Love kam ano day care*

Dey neva chi chon... chin....!!!

Chorus : ooooooo u give me sweet lovevvv aa
Ooooooo u give me sweet lovevv aa
Like Paris and Helen love
Like Romeo and Juliet love
Baby u give me rest of mind I need
2X

Cease 3: aaaa the kind of love u show me
Romeo and Juliet dey Lean
Aaaaa the kind of love u give me
Paris and Helen dey lean
Ur love is so tender
Everything about u I surrender
You give me so much love
Waytin I never see before
I never feel
U wan drawn me with too much love
Aaaa for ur love
I go swim lybia sea
Baby dis ur love
Dis ur love wen u give me
Aaaa dis ur love
Dis ur love wen u give me ee

Chorus : ooooooo u give me sweet lovevvv aa
Ooooooo u give me sweet lovevv aa
Like Paris and Helen love
Like Romeo and Juliet love
Baby u give me rest of mind I need

Outtro: Aa uwese
Eeonor
Chief Dave on d beat
Bad man
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Slizzy Ehimen OBETO
Copyright: Lyrics © Vintess Innovation Entertainment

Back to: Slizzy E



Slizzy E - PARIS and HELEN Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet