[ Featuring Iyanya ]
Solidstar
Iyanya
Wossss
Owo ooo
Dem say eh
Oh na na see everybody know her
Nobody nobody likes her way aii
She's the only girl that makes me happy
See everybody know her
Nobody nobody likes her way ah
Oh na na na
She be Shashiwowo eh
But we no care what them say
Tell them say eh ha
She be Shashiwowo
We no care what them say
Eh i say she sabi dance
I like the way she give me lap dance
For there she no dey carry last
She's a hustler but she get class
I like the way she whining low for me
Ah baby so sexy
She look nice with her Gucci and Prada
My baby girl she's classical
The way she do her thing she's magical
And if you don't know her name is Veronica
My baby cool and calm and she's spectacular
Ah baby girl make you jack me up
Pull the bullet and cock it up
Girl I'm happy when I'm with you eh eh
She be Shashiwowo
But we no care what them say ah
Tell dem say eh ha
She be Shashiwowo eh
But we no care what them say
Tell dem say eh ha
She be Shashiwowo eh
We no care what dem say o o o
Ai I like her
Wetin dem ah talk e no matter
Taking my girl to the altar
Mmm any weather
I like her
Wetin them talk e no matter
I'm taking my girl to the altar to the altar
And in anyway any weather
Say me loving when she bite her lips and she close her eyes
She make me want to take the bite
My girl bad and we red for life
Oh yes me and you tonight
I love the way she put that thing on me
When she whine on me
S sh she's calling me honey
It's Iyanya
See everybody know her
Nobody nobody likes her way
She's the only girl that makes me happy
See everybody know her
Nobody nobody likes her way
Oh na na na
She be Shashiwowo eh
But we no care what them say
Tell them say eh ha
She be Shashiwowo na Shashiwowo
We no care what them say
Iyanya ya
She be Shashiwowo eh
But we no care what them say
Tell dem say eh ha
She be Shashiwowo na Shashiwowo
We no care what them say
Iyanya ya
Say I like her I I I see see see
She be Shashi but I love her a ai a ai hey