Eiii
Me self I hear I shock
But anyway
Yeah
Dem dey talk say I dey waste my years (my years)
I no fit catch up with the way my peers
Coping whips like its slavery
I no know why dey label me
But me self I dey hate my fears
Food for thought I dey taste my tears
Nobody know why I dey say my prayers
Yese ma baso I dey sip nine beers for the club
Wey my woman self dey preg nine years eeei
I hear the matter wey I wash my face cos
I no dey barb why they on my case bros
I know they waiting on the day I'm disgraced but
Jehovah dey do so I dey live by grace
They say I get twelve Kids (twelve Kids)
One jeans (one jeans)
They say my dreams
E make beans (make beans)
So so girls soo he dey like slim tings (slim tings)
The boy broke, he no get tiiin (he no get tiiin)
Twelve Kids (twelve Kids)
One jeans (one jeans)
They say my dreams
E make beans (make beans)
So so girls soo he dey like slim tings (slim tings)
The boy broke, he no get tiiin (he no get tiiin)
Inkee yaano (yaano)
Say some (Say some)
Na wu bre a (Na wu br3 a)
Wube jai (Wube jai)
Yaanooooo (Yaanooooo)
Say some (Say some)
Na wu bre a (Na wu bre a)
Wube jai (Wube jai)
Yaano (yaano)
Say some (Say some)
Na wu bre a (Na wu bre a)
Wube jai (Wube jai)
Yaanooooo (Yaanooooo)
Say some (Say some)
Na wu bre a (Na wu bre a)
Wube jai (Wube jai)
I'm not your competition
They boy be really focused on his only mission
I'll be the bigger man cos I'm tryna feed the fam;
You keep on lying to the people like a politician
Me ye I don't care!
I no fear hu no dey fear man!
I no fear you no dey fear them
Cos ye be wu aanka ye wu last year
I aint with buddy buddies
No time to talk about my neighbours or even my paddies
So as you talk about your man I'm chilling for labadi;
Your girl dey chase me ganini wey I bounce but still
Dem dey talk sey
They say I get twelve Kids (twelve Kids)
One jeans (one jeans)
They say my dreams
E make beans (make beans)
So so girls soo he dey like slim tings (slim tings)
The boy broke, he no get tiiin (he no get tiiin)
Twelve Kids (twelve Kids)
One jeans (one jeans)
They say my dreams
E make beans (make beans)
So so girls soo he dey like slim tings (slim tings)
The boy broke, he no get tiiin (he no get tiiin)
Inkee yaano (yaano)
Say some (Say some)
Na wu bre a (Na wu br3 a)
Wube jai (Wube jai)
Yaanooooo (Yaanooooo)
Say some (Say some)
Na wu bre a (Na wu bre a)
Wube jai (Wube jai)
Yaano (yaano)
Say some (Say some)
Na wu bre a (Na wu bre a)
Wube jai (Wube jai)
Yaanooooo (Yaanooooo)
Say some (Say some)
Na wu bre a (Na wu bre a)
Wube jai (Wube jai)