One mind global entertainment!
Oh my God!
Yeah!!
Easy!
I get friend whey Dey do like brother
I get many people whey Dey gat my shoulder
I get ladies whey Dey act like mother
I get them ( A mora wa A mora wa)
I get haters no be you go tell me
I get enemy whey dey do like family
I get people whey wan do me bad happily
And they know theirselves
( won shara wa won shara wa)
I get God! E je ki fly polo mii
Na blessing e go be if something dey follow me
Shout out si omo oro mii
Padi get money whey he no fit borrow me
The love is made in china (china)
Fake plenty pass original (ginal)
They wan chop my dinner (dinner)
I no holy but me I be grateful sinner (sinner)
So I dey pray make death no be reason for my fame
Be ( AMEN AMEN AMEN)
All the struggles for better life make they no go in vain
( AMEN AMEN AMEN)
If I don get money make I no live my life in pain ( AMEN AMEN AMEN)
If you don bless me before baba bless me again
( AMEN AMEN AMEN)
Cus I fear this people
They wan do me bad they wan do me bad
They don forget say me sef bad ( they no sabi)

I be gentle pinkin whey get enemy
They no wan leave me maybe they dey feel me
Tori kini
I no offend you you wan kill me
And upon say I Dey my lane and I dey go diedie ( ah yeye)
And some still dey pray make I struggle till I get white beard beard (ah yeye Kilode)
Person whey I call brother sef Dey beef me
They only call me anytime that they need me
And if I leave their mist
They go miss me sha
(Chairman wan collect my chair o)
E no mean say their Judas like me if they kiss me
I Dey on my own cuz their love no Dey please me
I wish you the same thing whey u dey wish me sha o
(Oya e bami Bo ko lo far)
So I dey pray make death no be reason for my fame
( AMEN AMEN AMEN)
All the struggles for better life make they no go in vain
( AMEN AMEN AMEN)
If I don get money make I no live my life in pain ( AMEN AMEN AMEN)
If you don bless me before baba bless me again Jesu baba bless me again
( AMEN AMEN AMEN)
Cus I fear this people
They wan do me bad they wan do me bad
They don forget say me sef bad ( they no sabi)
They wan do me bad they wan do me bad
They don forget say me sef bad ( they no sabi)
They wan do me bad they wan do me bad
They don forget say me sef bad ( they no sabi)
They wan do me bad they wan do me bad
They don forget say me sef bad ( they no sabi)
Ah ofe se Lu ( A YA KATA)
Ofe se Lu ( A YA KATA)
Ofe se Lu ( A YA KATA)
Egbe
Heba
Samba
Lamba
Starry wunder
Oh my God!
Ahhhh