Back to Top

Straffitti - PAIN KILLER Lyrics



Straffitti - PAIN KILLER Lyrics
Official




Cl3f wagwan?
Painkiller
Girl you're my painkiller, ah
Sensima this your loving tie me down
No time to waste una
Come and give me kiss mwah
Make I reason ya
Press you one or two milla
Ahhh melo
Melo ni casa migos
Infinito for my amigos
I don Dey grind since palito
Now demma know
Omo lile o
Tungbe tungbe tun tun de o
You just dey play
Boys be cashing out daily o
To ba lo slogodo oma ri meme
All the boys dey hot you go see pepper
Owo tun yakpa
O tii di yekpe
Everybody just dey mugbele
Ko se lo miiiii
Way dey do all the things I do for you
Cause I be the don don don don don eh!
Painkiller
Girl you're my painkiller, ah
Sensima this your loving tie me down
No time to waste una
Come and give me kiss mwah
Make I reason ya
Press you one or two milla
Ahhh melo
Melo ni casa migos
Infinito for my amigos
I don dey grind since palito
Now demma know
Omo lile o
Tungbe tungbe tun tun de o
Painkiller
My music painkiller, ah
Sensima give them on a regular
No time to waste una
Girls dem give me kiss mwah
Make I reason ya
Press you one or two milla
Ahhh melo
Melo ni casa migos
Infinito for my amigos
I don dey grind since palito
Now demma know
Omo lile o
Tungbe tungbe tun tun de o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Cl3f wagwan?
Painkiller
Girl you're my painkiller, ah
Sensima this your loving tie me down
No time to waste una
Come and give me kiss mwah
Make I reason ya
Press you one or two milla
Ahhh melo
Melo ni casa migos
Infinito for my amigos
I don Dey grind since palito
Now demma know
Omo lile o
Tungbe tungbe tun tun de o
You just dey play
Boys be cashing out daily o
To ba lo slogodo oma ri meme
All the boys dey hot you go see pepper
Owo tun yakpa
O tii di yekpe
Everybody just dey mugbele
Ko se lo miiiii
Way dey do all the things I do for you
Cause I be the don don don don don eh!
Painkiller
Girl you're my painkiller, ah
Sensima this your loving tie me down
No time to waste una
Come and give me kiss mwah
Make I reason ya
Press you one or two milla
Ahhh melo
Melo ni casa migos
Infinito for my amigos
I don dey grind since palito
Now demma know
Omo lile o
Tungbe tungbe tun tun de o
Painkiller
My music painkiller, ah
Sensima give them on a regular
No time to waste una
Girls dem give me kiss mwah
Make I reason ya
Press you one or two milla
Ahhh melo
Melo ni casa migos
Infinito for my amigos
I don dey grind since palito
Now demma know
Omo lile o
Tungbe tungbe tun tun de o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olawale Olukolade
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Straffitti



Straffitti - PAIN KILLER Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Straffitti
Language: English
Length: 2:18
Written by: Olawale Olukolade

Tags:
No tags yet