Back to Top

Just Say It (feat. Jhina) Video (MV)




Performed By: St.Saga
Language: English
Length: 3:44
Written by: Ikechukwu Aniago




St.Saga - Just Say It (feat. Jhina) Lyrics




Tikatina Tietie
Tika tina tipa tie tizi aha

The story wan be like Adam and Eve when we first met (Wow)
The story done do just give me the apple I want taste (Yeah)
I won't blame you for nothing
Let me take responsibility
Nature feels is a good day
We no get time for concobility
Lost in the garden of love
Munwa achoro ka achota M o
Lets do it over again
Me no care weting e go result to

Aha ya ya ya no dey fear
Cos i will always be there for you
Aha ya ya ya no dey fear if dem want border go seme

Oh baby Oh Boo
My thought is on you
Go crazy for you
Anything wey you want I go do
I go do am for you
Say anything I go do am for you

Baby make e no be chising
Make e no be say you just dey whine me
Cos I know what I'm feeling and I know who I be na small thing dey move me
And na small thing dey trip me
Oh Lord of mercy
Wetin you do me (Ai)
I go shoopratata for you
Do dada for you
Nogo do inyanga for you (Ai)
Ima na anya na ife dinma gbala akwukwo
Aguru m gi ka school guo gi ka akwukwo
Baby ewepu mu na gi
Enwero akiko na ndi akiko koba

Oh baby Oh Boo
My thought is on you
Go crazy for you
Anything wey you want I go do
I go do am for you
Say anything I go do am for you

Baby I go treat you better
No matter the weather
I got a broad shoulder wey you fit lean on
No need to bother
Girl no be whine I dey whine Ooo
I just need you for my side Ooo
You dey remind me of my mumsi O (Oh Oh Oh Yeah)

Aha ya ya ya no dey fear
Cos i will always be there for you
Aha ya ya ya no dey fear if dem want border go seme

Go crazy for you
My thought is on you
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Tikatina Tietie
Tika tina tipa tie tizi aha

The story wan be like Adam and Eve when we first met (Wow)
The story done do just give me the apple I want taste (Yeah)
I won't blame you for nothing
Let me take responsibility
Nature feels is a good day
We no get time for concobility
Lost in the garden of love
Munwa achoro ka achota M o
Lets do it over again
Me no care weting e go result to

Aha ya ya ya no dey fear
Cos i will always be there for you
Aha ya ya ya no dey fear if dem want border go seme

Oh baby Oh Boo
My thought is on you
Go crazy for you
Anything wey you want I go do
I go do am for you
Say anything I go do am for you

Baby make e no be chising
Make e no be say you just dey whine me
Cos I know what I'm feeling and I know who I be na small thing dey move me
And na small thing dey trip me
Oh Lord of mercy
Wetin you do me (Ai)
I go shoopratata for you
Do dada for you
Nogo do inyanga for you (Ai)
Ima na anya na ife dinma gbala akwukwo
Aguru m gi ka school guo gi ka akwukwo
Baby ewepu mu na gi
Enwero akiko na ndi akiko koba

Oh baby Oh Boo
My thought is on you
Go crazy for you
Anything wey you want I go do
I go do am for you
Say anything I go do am for you

Baby I go treat you better
No matter the weather
I got a broad shoulder wey you fit lean on
No need to bother
Girl no be whine I dey whine Ooo
I just need you for my side Ooo
You dey remind me of my mumsi O (Oh Oh Oh Yeah)

Aha ya ya ya no dey fear
Cos i will always be there for you
Aha ya ya ya no dey fear if dem want border go seme

Go crazy for you
My thought is on you
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ikechukwu Aniago
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: St.Saga

Tags:
No tags yet