Back to Top

Succexful Kng - Reality (feat. Tojero) Lyrics



Succexful Kng - Reality (feat. Tojero) Lyrics
Official




D
Deezee
Chants
Many times I wonder what is popping
Mi nor go let bad man make dem curb me oh yeah
Steadily chasing all of the best things
Na who nor get money dem dey insult oh yeah
I've got goals in my life that I'm chasing
Me no fi let bad man to stop me oh yeah
All through the night I'm steady grinding
I no fi let anything to Dey distract me oh yeah
Bother no one
Everything I do, I do it on my own
This being in my life
And I focus in the growth
I will never let this people murder my own
Mesmerized oh, Traumatized oh
Every single night mi I realize oh
I dey on my own oh
I swear I dey try oh
Always spitting facts when am on this mic oh
Don't judge me Don't judge me
Don't judge me Don't judge me
Don't Judge me Don't Judge me
Oh oh oh oh oh
Chants
Una must hear word o
Say many many times
Wey I cry e no make sense
Waka many kilometers to get the paycheck
Me I no dey follow you dey talk all your nonsense
You passing through a lot I've been there from there from the onset
Man don die from the inside
Man don try get the things right
Man don tire cus it feels like
Sometimes I really can't escape
I can't escape myself
My brother
Me I no dey give up
Always on the move and I can't stop
Say na who die na hin f*ck up
Dem go forget you
The world go move on
Mesmerized oh, Traumatized oh
Every single night mi I realize oh
I dey on my own oh
I swear I dey try oh
Always spitting facts when am on this mic oh
Chants
Say man don die from the inside
Man don try get the things right
Man don tire cus it feels like
Sometimes I really can't escape
I Can't escape myself
My brother
Me I no dey give up
Always on the move and I can't stop
Say na who die na hin f*ck up
Dem go forget you
The world go move on
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

D
Deezee
Chants
Many times I wonder what is popping
Mi nor go let bad man make dem curb me oh yeah
Steadily chasing all of the best things
Na who nor get money dem dey insult oh yeah
I've got goals in my life that I'm chasing
Me no fi let bad man to stop me oh yeah
All through the night I'm steady grinding
I no fi let anything to Dey distract me oh yeah
Bother no one
Everything I do, I do it on my own
This being in my life
And I focus in the growth
I will never let this people murder my own
Mesmerized oh, Traumatized oh
Every single night mi I realize oh
I dey on my own oh
I swear I dey try oh
Always spitting facts when am on this mic oh
Don't judge me Don't judge me
Don't judge me Don't judge me
Don't Judge me Don't Judge me
Oh oh oh oh oh
Chants
Una must hear word o
Say many many times
Wey I cry e no make sense
Waka many kilometers to get the paycheck
Me I no dey follow you dey talk all your nonsense
You passing through a lot I've been there from there from the onset
Man don die from the inside
Man don try get the things right
Man don tire cus it feels like
Sometimes I really can't escape
I can't escape myself
My brother
Me I no dey give up
Always on the move and I can't stop
Say na who die na hin f*ck up
Dem go forget you
The world go move on
Mesmerized oh, Traumatized oh
Every single night mi I realize oh
I dey on my own oh
I swear I dey try oh
Always spitting facts when am on this mic oh
Chants
Say man don die from the inside
Man don try get the things right
Man don tire cus it feels like
Sometimes I really can't escape
I Can't escape myself
My brother
Me I no dey give up
Always on the move and I can't stop
Say na who die na hin f*ck up
Dem go forget you
The world go move on
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Toritseju Nomagho, Peter Okhuozagbon
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Succexful Kng



Performed By: Succexful Kng
Language: English
Length: 2:56
Written by: Toritseju Nomagho, Peter Okhuozagbon
[Correct Info]
Tags:
No tags yet