Back to Top

Sumo - Imakwa Lyrics

Sumo - Imakwa Lyrics
Official

Kway
Dekofi
Wetin dey sup
Which way
Dekofi
My guy you don't know me
I no dey get mood walahi I dey move like an emoji
Eh Dekofi
Eh

I can't stop till I'm number one by God's grace
Imakwa
Till my house get automatic doors, I can't stop
Imakwa
Moving with the speed of a f*cking horse, f*ck them whores
Imakwa
For my life I've never been more focused, I can't stop

Akurum agu
Four days akurum agu
Had to get anointing oil my landlady dey move like Chinwetelu Agu
Jesu
Ay for the bando
Achom I disappear from the bando
Odumodu abeg com give me a ride in your magical picanto
Ay Ay
You want a taste?
Oga no hesitate
5 days milk power
Oh you thing it's a f*cking game
Ah Ah
Come have a taste
Come and see the things I've faced
Back then we dey use salt dey brush teeth cause anyi enwero toothpaste
No dey look my face
No be by soft boy aje
You can't see the things I've faced
No be mistake na just fate
Eh eh

Automatic doors
I can't stop
Imakwa
Eh open sesame
Eh Eh
Imakwa
Chei Chei

Eh Eh Dekofi
My guy you don't know me
I no dey get mood walahi I dey move like an emo- move like an emoji
Dekofi
Kpa Kpa
Sumo Nation
Open sesame
No be mistake na just fate
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Sumo Dekofi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Sumo

Sumo - Imakwa Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Sumo
Language: English
Length: 2:48
Written by: Sumo Dekofi

Tags:
No tags yet