Adi Sundaybwoy
O na na na
Eeeh
Realest Styling yh
Yenk
Aaaaahnn!
Yeeeeh
Everyday we hustle We Dey hustle on the street
Kwan nu ny3 still y3 ko overspeed
We no Dey do mensis but still we dey bleed
No power source everyday overheat
Everyday we keep it rolling
And we never dulling
Issa non stop tin
Mi say fire blazing
And we never quenching
Issa Jah guide tin
So we nuh frightened
The hustle we tight it
Aha!
So gimme grace o
Gimme grace
Baba God
Asay gimme grace o
Mi ye aye late o
Mi ye aye late
Mi nuh wan late like Papy Kojo
Gimme grace o
Gimme grace
Baba God
Asay gimme grace o
Mi ye aye late o
Mi ye aye late
Mi nuh wan late like Papy Kojo
Friends and paddies dem all move higher
Mi life like a puzzle everything scatter
Adey dream of a range but mi tswi okada
I go on my knees and I pray to Baba
Cox we nuh slow
Dem all see we kolo
Buh we never go low
Soon we ah go blow
And dem all go know
Say we ah go control
When dem see we for town Breda!
Dem go run run run
Dat ah Jah Jah plan
Always Dey on guard
And we never look back
Forward ever mi nuh watch
Any badda wey a talk
Not at all
Not at all
Mi ah talk
Hear me now !
Baba God
Adey beg u
My life stand still like a curfew
Bless me make I talk thank you
Only you God go fit to change me eeh
So gimme grace o
Gimme grace
Baba God
Asay gimme grace o
Mi ye aye late o
Mi ye aye late
Mi nuh wan late like Papy Kojo
Gimme grace o
Gimme grace
Baba God
Asay gimme grace o
Mi ye aye late o
Mi ye aye late
Mi nuh wan late like Papy Kojo
Gimme grace
Baba God
Asay gimme grace o
Mi ye aye late o
Mi ye aye late
Mi nuh wan late like Pappy kojo
Gimme grace
Asay gimme grace o
Bebiaa ye late
Pappy Kojo