Back to Top

SunshineGzuz - Energy Lyrics



SunshineGzuz - Energy Lyrics
Official




Bad bad energy far
Energy energy energy energy
Energy energy energy energy
Energy eh
You need energy to kill enemies
Bad bad energy far
Energy eh
If engine no dey car e no go move any inch eh
Nah money be energy
Nah im be remedy to your problems
Make you no for kpeme
For the matter wey we they so
No be today god begin they bless oo
We get many rivals wey they against oo
You no go bring work but you call me your blood
I don't need that kind of bad vibes
Those friends (Wey no dey bring light)
I no need those kind of friends for my list
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
I want to make money
I don't want to die young
Me ah wan live my life
Make the world hear ma voice
I want to make money
I don't want to die young
Me ah wan live my life
Make the world hear ma voice
Oya pass me the lighter
Say make i smoke up my ganja
Say make i give you the lamba
Wey go dey make u dey hala
If you cross my part i go para
Wetin i need nah money for my aza
Make i they update my prada
Wey go dey ginger my swagger
Me i no get time for drama
I wan dey ball like drogba
Block my way nah thunder
Nah im go fire person fire person
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Bizaga
Gbamgbuda
Tikina
Nah the street be this
We go reach the peak
Nah one day
Money go enter market
Carry millions come back
They don't know (TDK)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Bad bad energy far
Energy energy energy energy
Energy energy energy energy
Energy eh
You need energy to kill enemies
Bad bad energy far
Energy eh
If engine no dey car e no go move any inch eh
Nah money be energy
Nah im be remedy to your problems
Make you no for kpeme
For the matter wey we they so
No be today god begin they bless oo
We get many rivals wey they against oo
You no go bring work but you call me your blood
I don't need that kind of bad vibes
Those friends (Wey no dey bring light)
I no need those kind of friends for my list
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
I want to make money
I don't want to die young
Me ah wan live my life
Make the world hear ma voice
I want to make money
I don't want to die young
Me ah wan live my life
Make the world hear ma voice
Oya pass me the lighter
Say make i smoke up my ganja
Say make i give you the lamba
Wey go dey make u dey hala
If you cross my part i go para
Wetin i need nah money for my aza
Make i they update my prada
Wey go dey ginger my swagger
Me i no get time for drama
I wan dey ball like drogba
Block my way nah thunder
Nah im go fire person fire person
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Hosana hosana hosana hosana
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Good energy come close
Bad bad energy far away
Bizaga
Gbamgbuda
Tikina
Nah the street be this
We go reach the peak
Nah one day
Money go enter market
Carry millions come back
They don't know (TDK)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Victor Onugha
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SunshineGzuz



SunshineGzuz - Energy Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: SunshineGzuz
Language: English
Length: 3:38
Written by: Victor Onugha

Tags:
No tags yet