Back to Top

Shake (Freestyle) Video (MV)

Performed By: SwiitSam
Language: English
Length: 2:53
Written by: Babatunde Owoeye

SwiitSam - Shake (Freestyle) Lyrics
Official

(Make way)
Gone are the days when i sleep all night
I hustle for the money and I keep up tight
Shawty I remember you, one time
You say I no get money, I no be your type
Everything come be like Deja - vu
I spend my money and I do what I do
People don't really tell me what to do
I came from nothing, so I can never loose
Everyday i dey make money
I dey carry Vanessa, she dey follow body
I dey carry all my guys for my hood joli
You know say bad belle no pity boyi
For my hood, dem no get joy
Steady grinding on the money like we killy person
Many many things I see e dey kpai person
Shawty asking me, she say, how i dey do money
I go shake, I go shake, I go shake body
I go give you all the things wey go carry money
I go stop all the things wey no bring money
(Awww Awww)
Wey no bring money
I go shake, I go shake, I go shake body
I go give you all the things wey go carry money
I go stop all the things wey no bring money
(Awww Awww) Wey no bring money
I took it from the lungu Samantha
I know it wasn't easy but me I dey para
So tell me, what you gon' do if I japa
Fit buy you anything
Shey you see the balance
Baguette is all cool
I bought it brand new
Versace, ferragamo, everything is on you
She say she got a boo
She say I'm loving you
Don't want the loving
Cos I know the street is so cold
Make you no go slow oh oh
Get the money, get the paper all time
Keep it on a low oh-oh
If you're dancing, Oya whine to the top
Do it on a slow mode
If you're dancing Oya whine to the top
Baby no go slow oh oh
No slow oh oh
I go shake, I go shake, I go shake body
I go give you all the things wey go carry money
I go stop all the things wey no bring money
(Awww Awww)Wey no bring money
I go shake, I go shake, I go shake body
I go give you all the things wey go carry money
I go stop all the things wey no bring money
(Awww Awww) Wey no bring money
Baguette is all cool
I bough it brand new
Versace, Ferragamo, everything is on you
She say she got a boo
She say I'm loving you
Don't want the love
Cos I know the street is so cold
(Don't want the love, cos i know the street is so cold)
(Don't want the love, cos i know the street is so cold)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Babatunde Owoeye
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SwiitSam

Tags:
No tags yet