Classical Boy
Shabalistical
Mix Naija Entertainment
Serimakaburi
My love
My heart
My body na for you o
My liver carry go
Folake na
Eyin fu jo wo mi o
My love for you is true
I fit share my life with you o
I fit do what nobody fit do for you o
I fit do I fit go away
Shey you know nobody love you like I do
Shey you know shey you know say
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like I can should
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like I should
Orekelewa mi o
Adumaraton baby
Oyi fun jowo
Thinking about you lately
Shorter shorter baby girl
Make e no be say you dey whine me
Say every other day you dey jonze me
Say baby long time wey we no see
My baby yea
My sugar yea
My body na for you o
My liver carry go
Folake na
Eyin fu jo wo mi o
My love for you is true
I fit share my life with you o
I fit do what nobody fit do for you o
I fit do I fit go away
Shey you know nobody love you like I do
Shey you know shey you know say
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like I can should
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like I should
Jo jo jo jo
Folake o
Eyin fu jo wo mi o
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like do
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like do
Oshe