Ologbon lolode
Shocker on the beat
Is on code
When I'm counting dollar bills with my guysss in
The Benzo with some Henny juss vibing
No rental think you could get through to me
You are mental
Mental mental
Go Grab a pencil
Dealing with me you
Gotta be careful
Me I dey on a whole nother level
I nuh like revenge, but sometimes I get vengeful
Vengeful vengeful
But I nuh send you
Na condition make crayfish to bend oo
Small Grace dem go dey seek your end oo
Whetin we no go see for ghetto
Me I no send oo
Glory defend oo
Many things they my mind no lele
Still on my grind for the pay day
I been hustle for this paper tay tay
Any day fit be my pay day still on my grind no seke Ahhhh
Based on believe i go comot for trenches i go live the life of the riches say bye bye bye bye to them bitches
Minds on the goal all the chase for the muller has a trench kid surely i go make ham Oh lord of mercy show me your blessings if i dey press make Em they bless me make my nighas them no fit less me, if i no get them go shenk me yeahiye
247 i been on my grinding working towards this life i been wanting close and open my eyes another bills don come in shebi oluwa malon shomi
Nobody fit to hinder me shout out to my friends way they ginger me baba loke joor wa shina mi make i fit pull up in a new Bentley yeye
Nobody fit to hinder me shout out to my friends way they ginger me baba loke joor wa shina mi make i fit pull up in a new Bentley yeye
Has i dey play make he still dey pay
Many things they my mind no lele
Still on my grind for the pay day
I been hustle for this paper tay tay
Any day fit be my pay day still on my grind no seke Ahhhh
Based on believe i go comot for trenches i go live the life of the riches say bye bye bye bye to them bitches
Na condition make cray fish to bend o
Small Grace dem go dey seek your end oo
Whetin we no go see for ghetto
Glory defend oo
Ologbon lolode
Glory defend o