Spellz
Yeh yeh yeh
Listen listen
Hennessy for my cup henne dey for body oh
Shayo gallore see oju ti leri oh yeh yeh
All of girl them bad we go kill somebody oh eh eh
Say the ginger go kill somebody oh
If you want to touch my body oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
You gat to spend the money
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Bottles must to pop oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Help me spray the money oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Wetin be that wey dey ginger the player shayo shayo
The bottles we pop na moet
Shayo ohh ohh shayo
Omo na shayo gallore shayo ohh ohh shayo
Some dey dey sip Hennessy shayo ohh ohh shayo
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Self paid make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey shayo make you comot oh
If you no get money make you comport oh
Self paid make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey shayo make you comot oh
If you no get money make you comport oh
Hennessy for my cup henne dey for body oh
Shayo gallore see oju ti leri oh yeh yeh
All of girl them bad we go kill somebody oh eh eh
Say the ginger go kill somebody oh
If you want to touch my body oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
You gat to spend the money
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Bottles must pop to oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Help me spray the money oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Wetin be that wey dey ginger the player shayo shayo
The bottles we pop na Moet shayo ohh ohh shayo
Omo na shayo gallore shayo ohh ohh shayo
Some dey dey sip Hennessy shayo ohh ohh shayo
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru