Me de meho aba o Ɔdɔ
Yeah
Me de meho aba o Ɔdɔ
Love is a such a drug
Badman no for try
Sometimes you fit nod
Sometimes you fit die
Me I dey my side
Your love wey catch me
You make I dey fear
Make you no leave me
So every day
I dey pray for you every day
On my grind for you every day
I dey hope say things go change
I dey love you I no dey play
But I dey fear what my boys go say
If I lose you God go bore
For my heart I dey want you more
Sometimes it's funny how love makes you small
Hold on to memories that break your fall
I know you're desperate for something called love
I'm in there with you just risking it all
Mede meho aba o Ɔdɔ
I dey knock on your door
Love no catch me before
Baby give me your love
Mede meho aba o Ɔdɔ
I dey knock on your door
Love no catch me before
Baby give me your love
Mede meho aba o Ɔdɔ
I dey knock on your door
Love no catch me before
Baby give me your love
Mede meho aba o Ɔdɔ
I dey knock on your door
Love no catch me before
Baby give me your love yeah
Mede meho aba o Ɔdɔ
Yeah
Uh
Me de meho aba o Ɔdɔ
Uh
Yɛde mirror si m'anim bisa me sɛ mosɛ a
Mese obiara nsɛ wo
Other girls wanna be like you so bad
But ɔdɔ obiara nyɛ wo
You take me from the level I no get
To the level you gimme your energy
Sake of you wey I never dey know stress
Anybro wey go test you be enemy
Soon them go envy we uh
You wey I add to the plan
You norr gimme wings make I land
You norr make I chase for the cash oh
You norr make I craze for the ass oh
Twe bɛn me ɔdɔ
Ade sa pɛ bra fie na yendi ɔdɔ
Make I lick on your flesh na menwɔ no raw
All the haters go choke on mkpɔmkpɔ
Sponsored by our love
Mede meho aba o Ɔdɔ
I dey knock on your door
Love no catch me before
Baby give me your love
Mede meho aba o Ɔdɔ
I dey knock on your door
Love no catch me before
Baby give me your love
Mede meho aba o Ɔdɔ
I dey knock on your door
Love no catch me before
Baby give me your love
Mede meho aba o Ɔdɔ
I dey knock on your door
Love no catch me before
Baby give me your love yeah
Mede meho aba o Ɔdɔ
Yeah
Uh
Me de meho aba o Ɔdɔ
Uh