Amaka is a baller
See dat girl she aint loyal
My love e no matter
Na my pocket wey she want be d matter
So wetin dey - cus me I no come count these bridge
She tell me say - I want I can't get it free
I tell her say - na journey make me start dis thing
N e don tey - wey she dey use me catch dis cruise
So baby carry on dey go
Carry on dey go
See her in d corner
Typing phone like she want me to call her
Tell her make she enter
9 to 5 I dey do I'm a hustler