Back to Top

Trimaces - Dance Lyrics



Trimaces - Dance Lyrics




Yea yea yea yea
Ask Ur girl is she real

Ahh ahh ahh
Oh oya nanna nan
Girl dis ur whine e dey ginger me
Girl dis ur whine e dey ginger me
Girl dis ur whine e dey ginger me

Anything u do me I no fit talk
Girl d manya dey my system I no fit walk
D way wey u dey do e dey make me soft
I don wait wait wait I don wait in line
No be today nyash dey for back
Dis Ur body badder no be talk I dey talk my love
No be today nyash dey for back
If u give d vibe I will ride with u till I die

I say
When u dance
Oti dan
Chop my money o gan gan
I say when u dance
Oti dan
Girl dis ur whine e dey whine so
When u dance
Oti dan
Chop my money o gan gan
I say when u dance
Oti dan
Say na d henny dey my cup

Erima u fine u dey gimmie life
Dis loving dey sweet my body
I no wan to end dis honey eh
My money is urs my honey e
Everyday u dey here for me eh!
Dem say love is blind my honey o
But I still dey see ur body o
Just gimmie d light my honey o
Oya come on and give me the vibe ayynn
I want to sip on dis wine aynn
D way dat u move is divine ayn
Anita u fine no be lie ayn
And if She dey wear anything designer
She no like fake stuff
And if I wan give her d dee is final
Let's rewind it up

I say
When u dance
Oti dan
Chop my money o gan gan
I say when u dance
Oti dan
Girl dis ur whine e dey whine so
When u dance
Oti dan
Chop my money o gan gan
I say when u dance
Oti dan
Say na d henny dey my cup

Yea
Ask ur girl is she real
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Yea yea yea yea
Ask Ur girl is she real

Ahh ahh ahh
Oh oya nanna nan
Girl dis ur whine e dey ginger me
Girl dis ur whine e dey ginger me
Girl dis ur whine e dey ginger me

Anything u do me I no fit talk
Girl d manya dey my system I no fit walk
D way wey u dey do e dey make me soft
I don wait wait wait I don wait in line
No be today nyash dey for back
Dis Ur body badder no be talk I dey talk my love
No be today nyash dey for back
If u give d vibe I will ride with u till I die

I say
When u dance
Oti dan
Chop my money o gan gan
I say when u dance
Oti dan
Girl dis ur whine e dey whine so
When u dance
Oti dan
Chop my money o gan gan
I say when u dance
Oti dan
Say na d henny dey my cup

Erima u fine u dey gimmie life
Dis loving dey sweet my body
I no wan to end dis honey eh
My money is urs my honey e
Everyday u dey here for me eh!
Dem say love is blind my honey o
But I still dey see ur body o
Just gimmie d light my honey o
Oya come on and give me the vibe ayynn
I want to sip on dis wine aynn
D way dat u move is divine ayn
Anita u fine no be lie ayn
And if She dey wear anything designer
She no like fake stuff
And if I wan give her d dee is final
Let's rewind it up

I say
When u dance
Oti dan
Chop my money o gan gan
I say when u dance
Oti dan
Girl dis ur whine e dey whine so
When u dance
Oti dan
Chop my money o gan gan
I say when u dance
Oti dan
Say na d henny dey my cup

Yea
Ask ur girl is she real
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Anthony Adugbo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Trimaces



Trimaces - Dance Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Trimaces
Length: 2:22
Written by: Anthony Adugbo

Tags:
No tags yet