Back to Top

Covid-19 Video (MV)




Performed By: TuNaCious
Language: English
Length: 3:35
Written by: Babatunde Muhammmed




TuNaCious - Covid-19 Lyrics
Official




It's a globally pandemic
Killing Dem people
Like Dem bushy meat
Tell alla my people
Make Dem run from it
For thing dangerous
Issaa Mystery
Tell the whole world
Make Dem quarantine
Make Dem no comot
Self isolating
Brother my sister
This ain't falacy
Thing serious
Issa Pandemic
Koni le kogboo
Koso fun alejo
Kema she reko
Kema she redo
E so agbeje mowo
Kema shey gba alejo
E gbe leyin
This one go soon go
Tell your brother and sister
Your father and your mother
Covid-19 ma serious
Make Baba pour am Holy water
Tell your brother and sister
Make Dem no comot
Your father and your mather
Dem dey my parlor
Covid-19 ma serious
Isan Corona
Make Baba pour am Holy water
Make e fly away
Started in China
Like play like play
Before we know
E don fly away
Burst out Italy
Ko Fi sherry
Bo sheun pa agalagba
Lon pa omode
Be aware
Be safe
Avoid hand shakes
Make you Wash your hands
Cover your mouth
When sneezing
Don't touch your face
Then you Stay at home
If you're feeling sick
Go to the Hospital
Make Dem test you
Ma ko ba awon toku
Life is too short
Sheybi emi logu
Ki Baba God fun wa ni
Emi to gunn
If you're feeling sick
Go to the Hospital
Make Dem test you
Ma ko ba awon toku
Life is too short
Sheybi emi logu
Ki Baba God fun wa ni
Emi to gunn
Tell your brother and sister
Your father and your mother
Covid-19 ma serious
Make Baba pour am Holy water
Tell your brother and sister
Make Dem no comot
Your father and your mather
Dem dey my parlor
COVID-19 ma serious
Isan Corona
Make Baba pour am Holy water
Make e fly away
Tell your brother and sister
Make Dem no comot
Your father and your mather
Dem dey my parlor
COVID-19 ma serious
Isan Corona
Make Baba pour am Holy water
Make e fly away
Be aware
Be safe
Avoid handshakes
Make you Wash your hands
Cover your mouth
When sneezing
Don't touch your face
Then you Stay at home
Be aware
Be safe
Avoid handshakes
Make you Wash your hands
Cover your mouth
When sneezing
Don't touch your face
Then you Stay at home
If you're feeling sick
Go to the Hospital
Make Dem test you
Ma ko ba awon toku
Life is too short
Shey emi logu
Ki Baba God fun wa ni
Emi to gunn
If you're feeling sick
Go to the Hospital
Make Dem test you
Ma ko ba awon toku
Life is too short
Shey emi logu
Ki Baba God fun wa ni
Emi to gunn
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




It's a globally pandemic
Killing Dem people
Like Dem bushy meat
Tell alla my people
Make Dem run from it
For thing dangerous
Issaa Mystery
Tell the whole world
Make Dem quarantine
Make Dem no comot
Self isolating
Brother my sister
This ain't falacy
Thing serious
Issa Pandemic
Koni le kogboo
Koso fun alejo
Kema she reko
Kema she redo
E so agbeje mowo
Kema shey gba alejo
E gbe leyin
This one go soon go
Tell your brother and sister
Your father and your mother
Covid-19 ma serious
Make Baba pour am Holy water
Tell your brother and sister
Make Dem no comot
Your father and your mather
Dem dey my parlor
Covid-19 ma serious
Isan Corona
Make Baba pour am Holy water
Make e fly away
Started in China
Like play like play
Before we know
E don fly away
Burst out Italy
Ko Fi sherry
Bo sheun pa agalagba
Lon pa omode
Be aware
Be safe
Avoid hand shakes
Make you Wash your hands
Cover your mouth
When sneezing
Don't touch your face
Then you Stay at home
If you're feeling sick
Go to the Hospital
Make Dem test you
Ma ko ba awon toku
Life is too short
Sheybi emi logu
Ki Baba God fun wa ni
Emi to gunn
If you're feeling sick
Go to the Hospital
Make Dem test you
Ma ko ba awon toku
Life is too short
Sheybi emi logu
Ki Baba God fun wa ni
Emi to gunn
Tell your brother and sister
Your father and your mother
Covid-19 ma serious
Make Baba pour am Holy water
Tell your brother and sister
Make Dem no comot
Your father and your mather
Dem dey my parlor
COVID-19 ma serious
Isan Corona
Make Baba pour am Holy water
Make e fly away
Tell your brother and sister
Make Dem no comot
Your father and your mather
Dem dey my parlor
COVID-19 ma serious
Isan Corona
Make Baba pour am Holy water
Make e fly away
Be aware
Be safe
Avoid handshakes
Make you Wash your hands
Cover your mouth
When sneezing
Don't touch your face
Then you Stay at home
Be aware
Be safe
Avoid handshakes
Make you Wash your hands
Cover your mouth
When sneezing
Don't touch your face
Then you Stay at home
If you're feeling sick
Go to the Hospital
Make Dem test you
Ma ko ba awon toku
Life is too short
Shey emi logu
Ki Baba God fun wa ni
Emi to gunn
If you're feeling sick
Go to the Hospital
Make Dem test you
Ma ko ba awon toku
Life is too short
Shey emi logu
Ki Baba God fun wa ni
Emi to gunn
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Babatunde Muhammmed
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: TuNaCious

Tags:
No tags yet