Back to Top

Vice Prez - Vibez Go Dey Lyrics



Vice Prez - Vibez Go Dey Lyrics




Onana ah
Onana na Owe
Onana na ah
Oh yea!

Are you really really ready to party?
Shey you really want to feel in the wave?
We just want to make this a movie of our lives
Awon temi gbe ori wòle o
Mo ma gbe omo lòle o
Na your blessings everyday Dey follow me
Cos I'm feeling like a king tonight
Bless tonight
All the fine girls wanna dance tonight
Them ma roll it demma make me smile all through the night
With a very Biggy bank o
Jago
Sip Hennessy we go dance go
All the girls them go dance Pon the dance floor
She knows
And they know

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Many many things go Dey
Different kind of vibe go Dey
Our hustle hustle sef go pay
We go celebrate
If you like make you bring two girls o three girls o
We go dance we go turn up o
We go raise our glass cup up
We go pop champagne
All my people dem a feeling me
We Dey thank God for the grace and blessings we Dey come my way
And I cannot explain it
Cos I'm feeling like I'm wasted
Underrated
But right now, I'm elevated
Thanking God na we Dey here
Alhamdulillah na we Dey

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Onana ah
Onana na Owe
Onana na ah
Oh yea!

Are you really really ready to party?
Shey you really want to feel in the wave?
We just want to make this a movie of our lives
Awon temi gbe ori wòle o
Mo ma gbe omo lòle o
Na your blessings everyday Dey follow me
Cos I'm feeling like a king tonight
Bless tonight
All the fine girls wanna dance tonight
Them ma roll it demma make me smile all through the night
With a very Biggy bank o
Jago
Sip Hennessy we go dance go
All the girls them go dance Pon the dance floor
She knows
And they know

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Many many things go Dey
Different kind of vibe go Dey
Our hustle hustle sef go pay
We go celebrate
If you like make you bring two girls o three girls o
We go dance we go turn up o
We go raise our glass cup up
We go pop champagne
All my people dem a feeling me
We Dey thank God for the grace and blessings we Dey come my way
And I cannot explain it
Cos I'm feeling like I'm wasted
Underrated
But right now, I'm elevated
Thanking God na we Dey here
Alhamdulillah na we Dey

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign

Vibez go Dey
Bless go Dey
Celebration go Dey
Everyday
On my way
Peace and love go reign
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Alexander Sanni, Moses Odeh
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Vice Prez



Vice Prez - Vibez Go Dey Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Vice Prez
Language: English
Length: 2:37
Written by: Alexander Sanni, Moses Odeh

Tags:
No tags yet