Back to Top

Vinxbaby - Opolo Lyrics



Vinxbaby - Opolo Lyrics
Official




Appreciate, appreciate life
Appreciate life And what it gives
Sheman wey no be my own
Me I no dy me I no dy chase ham (chase ham)
I feel like say make I just dy my side
Dy reason my life and what it is ( what it is)
Like all these hurt feelings
Man still dy find ways to delete
If you wanna dy my side, dy my side for me
And not your needs
Yeah Badman no dy shake but I dy feel the way she whine her waist
Judge-mental
Won't let my presence go astray
Fear not that's what mama thought me
Say it o fear not
Mama I will love you for life ( yeah)
Opolo Lopo Lopo
Lopo ninu Opolo yi o
Opolo lopo lopo
Lo po ninu Opolo yi o
If you come my side you go collect
You can have it all from wallet
If I have to rate my baby she's a 10 so f*ck it I'll be honest
Imagination no go kill man
Imagination no go kill man
Too sabi no go kill man
Kele sef no go kill man
Wo ahh
One no be two
Two no be one
You be the one
I've been calling,you no dy pick
14 missed calls more still on repeat
What's the essence of all these shit
Make I stay Abi make I leave ( make I leave)
Life go show you so many things
My brother man no reason ham
Done my findings
Person gats dy pray in every season ah
No be your mistake cause ham ( cause ham)
E dy so as e be
Make the money full the aza
Person go laugh till eternity
Opolo Lopo Lopo
Lopo ninu Opolo yi o
Opolo lopo lopo
Lo po ninu Opolo yi o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Appreciate, appreciate life
Appreciate life And what it gives
Sheman wey no be my own
Me I no dy me I no dy chase ham (chase ham)
I feel like say make I just dy my side
Dy reason my life and what it is ( what it is)
Like all these hurt feelings
Man still dy find ways to delete
If you wanna dy my side, dy my side for me
And not your needs
Yeah Badman no dy shake but I dy feel the way she whine her waist
Judge-mental
Won't let my presence go astray
Fear not that's what mama thought me
Say it o fear not
Mama I will love you for life ( yeah)
Opolo Lopo Lopo
Lopo ninu Opolo yi o
Opolo lopo lopo
Lo po ninu Opolo yi o
If you come my side you go collect
You can have it all from wallet
If I have to rate my baby she's a 10 so f*ck it I'll be honest
Imagination no go kill man
Imagination no go kill man
Too sabi no go kill man
Kele sef no go kill man
Wo ahh
One no be two
Two no be one
You be the one
I've been calling,you no dy pick
14 missed calls more still on repeat
What's the essence of all these shit
Make I stay Abi make I leave ( make I leave)
Life go show you so many things
My brother man no reason ham
Done my findings
Person gats dy pray in every season ah
No be your mistake cause ham ( cause ham)
E dy so as e be
Make the money full the aza
Person go laugh till eternity
Opolo Lopo Lopo
Lopo ninu Opolo yi o
Opolo lopo lopo
Lo po ninu Opolo yi o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Tolulope Vincent
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Vinxbaby



Vinxbaby - Opolo Video
(Show video at the top of the page)

Click here to scroll the video with page

Performed By: Vinxbaby
Language: English
Length: 2:48
Written by: Tolulope Vincent
[Correct Info]
Tags:
No tags yet