Omo she no dey tire ( Puuuaaaahhh )
BT way
Vito RALI !!
Say Ma Baby dey ginger me
Say Ma Baby ginger me
She no dey kana me o
She no fit tire me
Baby dont you see it's true
The love wey I get for you
No mind what dem say to you
Dem dey jealous me and you
Sisi Eko mai lo ( mai lo mai lo )
Sisi Eko mai lo (mai lo mai lo )
You know I'm wanting more o eh
Sisi Eko mai lo
Sisi Eko mai lo o
You know I'm wanting more o eh
Sisi Eko mai lo o eh
Oh my Baby mai lo o
My African woman
You know me need this your loving o eh
My African woman
You know me love this your body
My African woman
You me this your loving o eh
My African woman
You know me love this your body o eh
Ó fi idi jo
Fí ibadi jo
The way you roll your body
Má pà mi o
As I hold you down
For life no letting go
As I hold you down
For life no letting go eh !!
Sisi Eko mai lo ( mai lo Mai lo )
Sisi Eko mai lo (mai lo mai lo )
You know I'm wanting more o eh
Sisi Eko mai lo
Sisi Eko mai lo o
You know I'm wanting more o eh
Sisi Eko mai lo o eh
Jowo Baby mai lo o