Back to Top

Small Truth Video (MV)

Performed By: Wilfresh
Length: 2:36
Written by: Iwinosa Iguodala
[Correct Info]

Wilfresh - Small Truth Lyrics

It's ah small truth wey man wan yan you today ooh eeh oh yea

Tell me how many Nigerians dey chop regular breakfast
The problem wey I see for our country
Na our hand wey e dey ooh
If you get a chance to stay power
Your conscience make e clear
Your conscience make e clear
My brother

Plenty man for the street don dey frustrate
Plenty gyal dem nor dey finish do aristo oh yea
But if the situation make you turn bad person
Then you ah born bad person
Every Nigerian want he small thing
Else you on a long thing
People just dey para government put us on a long thing ooh eee
If you do me ah favour me ah do you back yo
Na the formula wey I take dey solve life yo

Even if minister say two thousand for one liter
My people go still queue almost ten kilometers
For same country wey we get e crude oil oh
And if you talk oh you go get e big problem oh

And in Ajegunle in Lagos there is this slang
They always say
My guy they nor dey form
Bad guy dey pursue thief oh
Make you nor go collect

Pree ye
I don tire for things I dey see for Internet
Most times I nor get option but to comment
Make you uplift your mindset
And roll your drum set
It's ah introduction to the new school revolution
Oya bang
Inna African style yea no other one better
Nigerian yutes say we'll always be greater
Even if say money nor dey let us buy data
Still on still we give thanks to the creator

(Lamba)

Shout out to the legends wey don do am before we
Fela Anikulapo Bob Marley
I thank God for the music wey I find Ooh eh
I go use am change my generation ooh eeh
Bidi bang right now see me right now
Ooh oh oh oh eeh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Iwinosa Iguodala
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Wilfresh

Tags:
No tags yet