Back to Top

Wizkid - Grace Lyrics

Wizkid - Grace Lyrics
Official

Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
I dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry 'bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight

Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother, no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My, my, my mind, my mind, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine, yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane (my lane)
I say run my race, run my race
Run my, run my race

This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad bitch wey wan' go away, yeah
Plenty stress, we fi make man craze and
Many, many tings I dey for ghetto, no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk, dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life

Say na this kind night
Say we wan' no stress
we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me, baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup, let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane (my lane)
I say run my race, run my race
Run my, run my race
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ayodeji Ibrahim Balogun
Copyright: Lyrics © BMG Rights Management, CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave

Back to: Wizkid

Wizkid - Grace Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Wizkid
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun

Tags:
No tags yet