Back to Top

Wizkid - Pray Lyrics

Wizkid - Pray Lyrics
Official

Ọmọ, na long thing
You see, I no fit tell you everything I don see
Remember time when the money no dey come quick?
All of a sudden, see as dem dey rush me
I pray to God say my matter no go lost key
Back to the dungeon, make I tell you something
No be say I never suffer for this country
But at the same time, sapa no go touch me

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue
When I get nothing but the vibеs and my crew
And all the lyrics and my flows, and the strеaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why we can never lose
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

Àigbọ́fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, awa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

Year 2011
Lil prince move to a whole 'nother level
Starboy Wizzy, I been known from the get-go
Never forget, oh, I no be your set, oh
So, when you see me, drive by
I no dey let opportunity pass by
Na double six if na God throw dice
Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue
When I get nothing but the vibes and my crew
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue

Ọmọ, àwa jẹ ló
We elevate 'til the sun up
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

Baby, it's a long story
You see, I can't tell you everything I've seen
Remember the time when money wasn't coming quick?
All of a sudden, look how they're rushing me
I pray to God that my issue doesn't get lost
Back to the grind, let me tell you something
It's not like I haven't suffered in this country
But at the same time, I won't let poverty touch me

So, I supply the vibes
I moved from Shitta to Christ Avenue
When I had nothing but the vibes and my crew
And all the lyrics and my flows, and the streaming turned into revenue
There are many things you never knew
They keep wondering why we can never lose
So, we're going to party tonight, enjoy ourselves
Mama calls me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

The sky is our limit
I know my mama prays for me
And I know the heavens are for me
And Jah made a way for me
I run to the top
I know my mama prays for me
And I know the heavens are for me
Jah made a way for me

Yeah, it won't be easy
The ones with money are the ones turning up
Baby, we're on our way
We'll elevate until the sun comes up
Mm, it won't be hard
Every day is a blessing
Baby, we're on our way
We'll elevate until the sun comes up

Year 2011
Lil Prince moved to a whole 'nother level
Starboy Wizzy, I've been known from the start
Never forget, oh, I'm not from your set
So, when you see me drive by
I don't let opportunities pass by
It's double six if God throws the dice
We must pray and prosper

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Yoruba

English

Writer: Ayodeji Ibrahim Balogun, Alastair 'AoD' O'Donnell, Richard Isong, Samuel Awuku
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Wizkid

Wizkid - Pray Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Wizkid
From Album: Morayo
Genre(s): Afrobeats
Language: Yoruba
Length: 2:52
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Alastair 'AoD' O'Donnell, Richard Isong, Samuel Awuku
Released: November 22nd, 2024
Year: 2024

Tags:
No tags yet