Back to Top

X skid - Holy water (feat. Kwame Dabie) Lyrics

theme

X skid - Holy water (feat. Kwame Dabie) Lyrics




Life e Rora oo
Yeah yeah yeah
It's your boy x skid do

Just dey grind bro one day e go reach your turn
Don't stop

I no dey talk when I do my things
Gimme two cups and my eyes Don gbes
Mmm mmm dem say I dey craze
I no dey send i dey pray for grace
Only jah jah fit to take my pains away
(Away)x3 away away away
(Away)x3 away away away

This life nah vanity
So I gat to hustle for my sanity
Won lemi lemi won le ba mi ti
Yeah yeah won le ba mi ti
Every day I pray for grace
Put working
No dulling
If no be money matter chale no call me
Mmm mmm brother no text me
Many many things I dey think oga
I be the boy wey dey pour water
I Don wear one shirt ati one bata
Holy father pour me Holy water
Mmm Holy water
Mmm Holy water
Yeah yeah yeah Holy water
I need your Holy water
Jah Holy water
Homeboy you got to hold on
Hold on hold on
We're in a big fight
Boy, so you better stay strong
I thought I was too young
Too young
To pullop
See me smoking the kutchie till my soul's gone

Ay

Idolize it
Gave my all for this shit
Never thought things gon be real this quick
I strap up on the road you know it's for the brick
If I stack up you know how the shit gon stink
Hippie hippie who
Hippie hippie me
Yɛse m'ani behu
But sɛ mɛyɛdɛn adi?
That wonder how we do
Nobody minded we
Mehwehwɛ adeɛ a wahu
Ad3n na wonfa mma me

X skid baby gat to find my way
Mama tell me make I no stop ooo
My pikin no dey follow rush oo
If you work e go reach your turn
Remember where you coming from
I swear mama I no go slow
One day I know man go blow
Mmmm ooo dem go know
Dem must to know ooo yeah
You must to know oo yeah yeah
Know oo yeah yeah
Dem go know ooo
Oh yeah yeah
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Life e Rora oo
Yeah yeah yeah
It's your boy x skid do

Just dey grind bro one day e go reach your turn
Don't stop

I no dey talk when I do my things
Gimme two cups and my eyes Don gbes
Mmm mmm dem say I dey craze
I no dey send i dey pray for grace
Only jah jah fit to take my pains away
(Away)x3 away away away
(Away)x3 away away away

This life nah vanity
So I gat to hustle for my sanity
Won lemi lemi won le ba mi ti
Yeah yeah won le ba mi ti
Every day I pray for grace
Put working
No dulling
If no be money matter chale no call me
Mmm mmm brother no text me
Many many things I dey think oga
I be the boy wey dey pour water
I Don wear one shirt ati one bata
Holy father pour me Holy water
Mmm Holy water
Mmm Holy water
Yeah yeah yeah Holy water
I need your Holy water
Jah Holy water
Homeboy you got to hold on
Hold on hold on
We're in a big fight
Boy, so you better stay strong
I thought I was too young
Too young
To pullop
See me smoking the kutchie till my soul's gone

Ay

Idolize it
Gave my all for this shit
Never thought things gon be real this quick
I strap up on the road you know it's for the brick
If I stack up you know how the shit gon stink
Hippie hippie who
Hippie hippie me
Yɛse m'ani behu
But sɛ mɛyɛdɛn adi?
That wonder how we do
Nobody minded we
Mehwehwɛ adeɛ a wahu
Ad3n na wonfa mma me

X skid baby gat to find my way
Mama tell me make I no stop ooo
My pikin no dey follow rush oo
If you work e go reach your turn
Remember where you coming from
I swear mama I no go slow
One day I know man go blow
Mmmm ooo dem go know
Dem must to know ooo yeah
You must to know oo yeah yeah
Know oo yeah yeah
Dem go know ooo
Oh yeah yeah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Bomaye Dabie, Johnson Sylvester
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind

Back to: X skid



X skid Holy water (feat. Kwame Dabie) Video


Performed By: X skid
Language: English
Length: 2:43
Written by: Bomaye Dabie, Johnson Sylvester

Tags:
No tags yet